正在加载视频...
视频加载失败
This Davido “Already falling” song too sweet abeg 😂
35 条评论

Come Ivanna nor give Davido song infection oo🤬😂

So you don leave fc abii werey 😂

So I cannot listen to Davido song?

Ahh, Wizkid FC don enter 30BG? We no welcome you o 😂 Davido don collect another soldier. Music no need permission to enter yr spirit 😂

30GB no go still accept you?

Can I row my boat here 😂

Leave album first. We still Dey count votes😩💔

Comot for here now Ivana you want put davido fans for talk abiiiiiii we no need you for 001 oo 😂😂

Abeg no give we 30BG infection o omo weyrey we no welcome you o

Na God save tumtum.

Music no need permission to enter your spirit

You see that 15m so you no go see am ajeh 😂 you go use the sound tire

You just dey wake up?

Make Una block gate we no de accept new fans again

Abeg no come give our song infection oo😂🥹

No give that song infection oo

The song no fit give you infection na why joy full your body

We no still see anything

Una go concur at last for Ori Ade💕

No give dat song infection oo mugu

❤️🥰

You no wan dey listen to she tell me say, she tell me say again??

Naa you you dey search things for your boyfriend nyash?? The nyash be Google?

Infection na here u Dey 😉🫣🫣🫣🫣

We no send your papa na makeup dey make all this girl fine small 😂😀 you too wowo

Fake love get out of here

Go hear OVER DEM by DAVIDO 🎧

Abeg ohhh no give person infection for here ohhh

This girl I really wan experience wetin that boy see

Atleast you no dey like the rest

Do ur life Nobody know u dey exist

And inside that body lies a deep infection moving to the rhythm of the song….dancing to the melody 🎵

E be like you don collect one round body come dey sweet you

We nor need u here

You no go the one place 😂😹
