Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

ABEG WHEN ERIGGA RECORD THIS VERSE???! 😳🔥

58,829 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)

16 Yorum

Conchelo JERSEYS 🛒 profil fotoğrafı
Conchelo JERSEYS 🛒1 ay önce

@iamSerllin @erigganewmoney we dy chop this jam steady here no phor… na matter don pass talents na steady promo how u wan take know… area burst laugh 😂 😂

UTD Gee profil fotoğrafı
UTD Gee1 ay önce

@iamSerllin @erigganewmoney Obob and I Dey your page for years oo When last you post Erigga? No hate oo I fuck with erigga so much But this not true love Love him everyday not someday!!!

DeeX 🇳🇬 🇿🇦 profil fotoğrafı
DeeX 🇳🇬 🇿🇦1 ay önce

@iamSerllin @erigganewmoney Erigga too good Abeg

#Eskado30BG profil fotoğrafı
#Eskado30BG1 ay önce

@iamSerllin @erigganewmoney Because of the hate una have for Rich man pikin Davido all of you now like Eriga music even dead body the post him🎶 una go cry tired 🤪😏😏

SAMAD_Oie profil fotoğrafı
SAMAD_Oie1 ay önce

@iamSerllin @erigganewmoney You be kiddo

ALAYE B profil fotoğrafı
ALAYE B1 ay önce

@iamSerllin @erigganewmoney Na so o na post wande coal 😂😂 we are used to this fmt by next week the app go reset

okoh ⭐💫 profil fotoğrafı
okoh ⭐💫1 ay önce

@iamSerllin @erigganewmoney @grok give me the name of this song

MONEY CONSTANT! 🇿🇦 🇳🇬🐥🦅 💔🦅🌹 profil fotoğrafı
MONEY CONSTANT! 🇿🇦 🇳🇬🐥🦅 💔🦅🌹1 ay önce

@iamSerllin @erigganewmoney Lol 😆 I think 🤔 say nah shallipop own 🔥😂

Mular profil fotoğrafı
Mular1 ay önce

@iamSerllin @erigganewmoney Work wey want pay dey tell am You fucking scam? 😭😭😭

FELDA profil fotoğrafı
FELDA1 ay önce

@iamSerllin @erigganewmoney True True this guy looks IMBE oh joke apart

dozi profil fotoğrafı
dozi1 ay önce

@iamSerllin @erigganewmoney Okiemute

Peter Joseph profil fotoğrafı
Peter Joseph1 ay önce

@iamSerllin @erigganewmoney Linnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnes 🚀🚀🚀🚀🚀🚀🥹🥹🚀

Machala FC profil fotoğrafı
Machala FC1 ay önce

@iamSerllin @erigganewmoney Erigga good normally

Daniel Currency profil fotoğrafı
Daniel Currency1 ay önce

@iamSerllin @erigganewmoney Even me self know no abeg if anyone know the tittle of the music make Una tell me

§ 🦅 profil fotoğrafı
§ 🦅1 ay önce

@iamSerllin @erigganewmoney na old jam naw

RELIANCE BOUNCERS profil fotoğrafı
RELIANCE BOUNCERS1 ay önce

@iamSerllin @erigganewmoney You are objectively less intelligent if you actually think this is good. Like psychologically and scientifically

Benzer Videolar