Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
NA THE SAME DAY BURNA BOY RECORD THIS VERSE. 💯
749,189 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)
35 Kommentare

Everything wey burna Dey do get reason!

@Olaitan5000 Do mistake joke with him percentage na 🤣💔 He deh send dapper warning in advance

“No go give to hida” abi watin Burna boy talk ?

@DonCorleone707 All him lyrics na real life like fashion show 😂 Take am play first 😂

Shalipopi and seyi vibez are very close to Burnaboy and he no de take dem play

Nah now I just understand the lyrics no be anyhow lyrics….

Jesussssssss so this song nah for shalli and dapper and he said everything right Oye ma sapamon “you better don’t hide” 🦍🥺❤️

Omoh he go far my prayer b say make he do werey jam Burna Boy.

“Na God be my witness, me and you no getting business”

Burna Boy really exists it just "look" like he doesn't exist, like he's a holographic projection or something, the fact that he's real makes him unreal, brooo what am I even saying

No wonder ODG promote laho like say tomorrow no dey that year 🦍👑

Okayyy no Dey joke with my percentages The verse nah for shali🤔

i just understand the lyrics now

With all going on, I just dey laugh. The lyrics legit dey try tell DAPPER say "just try me" you go see TIMBS for your mandible 😂😂😂.. Burna boy nah terrorist AJE..

Na now I believe shalli, dapper na grim reaper wey go soon choke

As he go tell burna na ones baba write lyrics for hin brain 😂😂😂

Guy those Burna boy lyrics come dey relatable AF 😂

Burna bad guy E use one verse send message to many people😁😂😂

Now this verse slaps bro.

No b Dey joke with my percentage kaiii

Dem use style send message give Dapper but e no hear😂 "No dy joke with my percentage" "Dem fit still chance you for your door" But Dapper no gree listen 😂 cup don dy full o

The lyrics gan show say e know about the matter

This just reminded me of the whole Laho II Remix released before the original version Burna nor go kill person😂😂

If this shii is true then bruhhh @burnaboy I respect u more than I already used to!! Cause bruhhh imagine putting an issh on a song and it came out this solid 🤭🤭this musicians legit sing their day to day experiences o

@shottigunz Burna still use am sing😂😂😂man is too talented

Omo na now this song don clear me omo burna na king 👑

Which means he actually needed the verse

Now I understand this burna boy verse... No take my kindness for weakness

bro see ODG pattern burst my head 😭

@dejitheoutsider Burnaboy is always speaking with the content and direction in every song. Lyrically check 🙌🏻.

See message inside lyrics oo 😭😭

Omo na now I understand the lyrics wow 🤯

So burna was actually talking with dapper here

dem don carry wetin belong to shalli put am for hilda baci nyash make e go collect am there 😹😹

“Dem fit still chance you for your turf” Word for the wise 😂

