Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Abeg Which job be normal normal ?
340,712 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
10 Yorum

Hookup na normal: All we see now are things promoting the kingdom of Satan. "I will set before my eyes no vile thing." - Psalm 101:3 (NIV)

Normal normal as per normal OS yunno No be errything we go Dey talk na 😂

Jobseeker or job advertiser? This is your ultimate guide in navigating the job market! Read our blogs here:

I’m very sure she won’t even be above 20 Normal normal but she don abort pass 20 Make una sha no come for me o🙄

Dis 1 fit dey Gba like mad

Which work be normal normal Ehn Sade

Yoruba first too secs? I Dey skip am asap!!!!!!!

Shade underneath 😭😭

It had to be the normal job we all know nauuu 40-46 38,000

Wahala ti wa gidigan. Some men are just so useless for real. Omoh.

