Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Normal normal school no be scam ๐ญ๐๐
32 Kommentare

Rice Saka Merino And probably Martinelli

Start your child's independent homeschooling journey with our flexible, self-paced platform. We offer a full PreK-12 curriculum with electives & hundreds of engaging video-based lessons taught by experienced educators! Enroll now! โ No Contracts. Cancel Anytime.

Hungry women will always say this on camera ๐ธ

See they way her voice come calm down small๐๐คฃ๐คฃ๐คฃ

God go punish this guy ๐คฃ see as he turn the whole thing ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Make them dey feed your empty skullโฆ this one no fit do pikin assignment

School nah scam, but education no be scam

Who told that,man is suppose to feed you and give you money

Even broke guy wey get sense no go date you.

Na oyo girl she be

Omg ๐คฆ

Association of broke guys (ABG ) we reject her we also can date dullards

Na Yoruba girl na. Amala, na Wetin them sabi pass. Them Dey try learn from Igbo girls but them no gree school finish. Mumu girl. Even my one year old daughter, Ada Daddy will name them all completely. I canโt manage a broke guy

lol . i can never date a broke guy

๐๐๐๐

Lol

Werey

And I promise you she smells horrible too

I have finally confirmed that education no be scam

Dem suppose flog her

she for mention eba๐ญ

@grok Whatโs the right ans?

Tiwo, Akamu,ee gboo and iyan ๐sheโs saying rubbish with confidence

Even broke guy go reject her. I pour her plenty spit

Guy ๐๐๐

Torr

She's too loud for someone who knows nothing. Aren't they all?

@TweetHelperBot download this

Omo I just Dey pity this girl, because she no even get future ๐๐๐

So this girl is from the north abi (VDM)๐๐๐

Omo even if na SSS try make education gum u

#BenefitBabes female yahoo
รhnliche Videos
Omo school no be scam o๐คฃ๐๐คฃ
Depegan of Lagos ๐ณ๐ฌ๐บ๐ธ
41,118 Aufrufe โข vor 9 Monaten
