Loading video...
Video Failed to Load
Abeg who get gehgeh address?
61,513 views • 1 month ago •via X (Twitter)
31 Comments

Baba don talk am already na juju den take put am for that setting

Make we go mount on him jare 😡😡

He say nah juju, but we go still be that craze comot for him body 😂

Abeg lemme Co ask Cos brotherhood is not proud of dat MF

Omo if brother hood catch this egbon eh ah ok Omo

😹

Omoh, I nearly got myself killed just watching these, suya pepper dey my mouth abeg 🤣🤣🤣

@official_Gegeh advice is for those who has wisdom he use wisdom to follow his words then you can pick ur own benefit from it✅✅✅

Him don judge himself already

🤣🤣🤣🤣

Opolopo ti tele leg-over🤣🤣🤣 Ti won ti ba won🤓

@Oke__daniel If it's not that most guys are stupeed morons with low IQ does geh geh look like person sensible enough to be giving people advice Why are people blaming him, blame the imb3c1les that followed the advice of a moron like geh geh

Geh Geh this, Geh Geh that U nor get common sense grown man like you lol 😆 E tell you make you drive your better woman ????????? E tell you make you push or nor marry woman way her head correct ???

Na bastard he be nobody say make he no marry but he go do am secretly

I need 2by2 wood pls! Not longer than 1½ft ,, we need to beat the juju comot gehgeh body oo 🤧🤧 don't forget to take me along once you have the address please!

Gheghe is trying to prove a point here but no evidence

Na who follow internet be fool

Gehgeh

That man wise pass all of them

@slimTeeIX

Na to go catch geh geh carry am go water side make them flog Evil spirit Comot from him body lol @official_Gegeh

E con b like say dem compel gehgeh do this wedding from the wedding pics🥺 una betray brotherhood oo

Na cruise

Lolz

Remain MKO

Lekan ẹ bá mi lọ deliver maximum shíshí give that bonga fish 😂

E no go better for you

Owo baba 1pac

Una dey see gheghe dey call him better human being Gheghe na confirm cruise man na

I swer my EX send me.@official_Gegeh full wedding video Wrtin she mean

Geh Geh 😂
Related Videos
Sensitive content
Who get stone for pocket Abeg?
Ayo
1,189,682 views • 11 months ago
Sensitive content
This same Gehgeh?
CD2
133,688 views • 6 months ago
