ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
GehGeh abeg naw ๐ญ
731,480 ๆฌก่ง็ โข 2 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
35 ๆก่ฏ่ฎบ

Watin bring doggy come here now๐ญ๐ญ๐

Gehgeh fit don craze make we think say na content ๐

Have you seen that one he said "Jude,wetin two Little black bird sitting on the wall do you"๐๐๐๐

This guy suppose de mental prison๐ญ๐ญ๐ญ

Watin consign the you go cry at the ending part with toto pounding again... This guy na werey!!!!

Na women he say make dem chop him money Na , no be him brothers ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐ญ๐ญ

๐ญthis guy na the most useless person for nigeria i swear oml.

What kind of human being is this?

Weytin brong toto enter the matter now ehn

Omo geh geh nah werey Always a clown ๐

This gehgeh useless dieee๐๐คฃ๐คฃ๐ญ

Gehgeh too useless ๐๐๐๐๐๐ Another meme don land ๐

lol ๐

So that is why Jude go wear bra and wig to disguise because he knows Peter get ham plenty.

Na wisdom full this proferssor head ๐น

Na so life ve my bro. Ghe ghe no go kill me

Whose side is this nigga on๐ญ

๐ญ๐ญ๐ญ

This is man inhumanity to man ๐๐๐

I don burst laught ๐คฃ๐

Omo ๐๐๐ This guy too foolish oh

I no first laugh but as I hearโ I get am plentyโ bros ๐๐๐๐๐

Make premier league start abeg, that "cry for me" go sweet

Dem sai make woman chop their money no Jadas agba picker.. That's the difference

E say make him fetch him tears use am dey make shima wet for doggy๐๐๐๐

Wetin be this ๐ญ๐

@phartycocoa God๐ญ๐ญ๐ญ

See better perspective ๐ญ๐คฃ

Geh geh na werey ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Ooh I too love this Man ๐คฃ๐

This fool๐๐๐

Omo Wetin bring Toto and doggg come the matter

@marksonMichael7 ๐ญ

If him no talk about doggy him never start,him too love knacks
็ธๅ ณ่ง้ข
Gehgeh is an !nsane man abeg cos wetin be this๐ญ๐
Oyindamola๐
32,896 ๆฌก่ง็ โข 5 ไธชๆๅ
Sensitive content
Gehgeh don kee me ๐ญ๐ญ๐ญ๐๐
Oyindamola๐
522,271 ๆฌก่ง็ โข 1 ๅนดๅ
