Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Abi no be wetin e mean? 😂
79,056 görüntüleme • 2 ay önce •via X (Twitter)
19 Yorum

Omo mount house oh bro, nothing Dey outside sef

Omo I Honestly Believe You Can’t Follow Every Thing The Bible Says..What I Just Know Is Pick The One That Suits You And Go With It..If You Follow Everything Your Life Fit Spoil..

Small sleep, small slumber na so Poverty go dey tinubu you dey go.

So are you among the loves ones?

No go outside ooo. Noting dey outside jor

I mount house ❌ Hunger go mount you ✅ But wait oh u join the ones where God love 😂😂

Hunger go kpai you

This guy dey crack my ribs all this time 😂😂🤣

@abazwhyllzz Hello 👋 Can we be mutuals? I follow back immediately.. 💯

🤦🏾

😂

Big guy fucked around and found out

😂😂

😂😂😂

Abi una wise pass king David?

Dey play

The problem nah to know whether i dey God's heart

Dey play 😂😂

🚨 LOOKING FOR A GOOD-PAYING UPDATE...?
