正在加载视频...

视频加载失败

Wetin be this na ?? Wetin be this ?😩😂

422,507 次观看 • 2 年前 •via X (Twitter)

10 条评论

Veezy 的头像
Veezy2 年前

Only portable na Christian, Muslim and traditional worshipper. E don enter 3 factor authentication

Olamide 的头像
Olamide2 年前

Portable Just Dey pretend like say the prayers dey enter him body, wait make dem leave, he go.. go light en Ganja and set ring light 😂

Lagos Landlord & Osun, Kwara Tenant🇳🇬 🇺🇬 🇬🇭 的头像
Lagos Landlord & Osun, Kwara Tenant🇳🇬 🇺🇬 🇬🇭2 年前

Is this one crying abi he is weeping?

Ikorodu President 的头像
Ikorodu President2 年前

Omo them don later do deliverance for portable, at least wahala go reduce for the music industry for sometime. 😂🤧

Maneek✞︎ 的头像
Maneek✞︎2 年前

Anything that can make Portable cry is something that can mess with his grace.

Ibukun Tayo Daniel 的头像
Ibukun Tayo Daniel2 年前

This industry is now a movie 😲 God will settle many cases o

Tosin🤎PERFUME HUB🤎 的头像
Tosin🤎PERFUME HUB🤎2 年前

Portable😂😂😂 You will always find him on the trend table😂

Hanteywhite 🇳🇬 ♥️ YNWA 的头像
Hanteywhite 🇳🇬 ♥️ YNWA2 年前

This werey just wan Dey news everyday 😂😂😂😂

OGmave 的头像
OGmave2 年前

Be like sey na skit lol

BLAZE OF LAGOS🔥 的头像
BLAZE OF LAGOS🔥2 年前

Them go wyn you online but no PANIC