Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Ability don give gods disability 😭😂😂
92,915 görüntüleme • 9 ay önce •via X (Twitter)
34 Yorum

Ability get anger issues 🤣🤣

😂😂😂😭😭😭 as the guy step out his friend don know say the gods are in trouble!

Ability don vex show the gods him ability 🤣

The way he shouted ´Sha’ when he knew Ability’s anger has reached that point of no reason🤣🤣🤣

Allow Ability teach the gods lesson abeg

gods say na tradition we Dey 😂😂

He is a red flag. Why’d he be be fighting with the gods

This one give him ancestor woto woto

The gods don collect waitin no good

I like people who don't fear any challenge in their front. They confront it head on no matter the conditions, odds, weather, atmosphere, stage, time, location, medium. His name ABILITY is truly a natural name that fits him.

Funny thing be say I get one Werey friend wey fit do this thing😂😂

E dn do something for am nah 😆 Ability wn show mmuo say he is able.

Ability don disable the gods

Omo😂😂😂😂

U don chop blows .. Dey shout na tradition we dey 🤣🤣🤣🤣

what an accountability

Ability is showing his ability now😂😂😂😂

Oga masquerade say na tradition we dey

it’s always the low quality videos

Omo the gods is facing disability ooo😂😭

Na tradition we Dey 😭😂

The gods must be crazy 🤪

Ability don go follow gods fight 😂 No sha disable am

The god's say na tradition we dey 😂

Baba give am better blow

Ability wear winter jack for under sun and you expect him to think straight.....naaaaa

The gods don feel him ability

Ability don beat gods 😂😂

Igbo proverb, if the gods want to behave anyhow. They will show him the tree he was carved from.

Ability wey don get gods for mind before him comot village!!!💀😭💔😂

Ability don give gods smack down 😂😂😂

Wahala dey😂

If na me I go face dat person wey Dey call my name

E be like fight fon dey hungry Ability!!!
Benzer Videolar
Sensitive content
Them say community preek don give another person belle 😭😭😂😂
َ
736,229 görüntüleme • 1 yıl önce
Sensitive content
Wahala Don happen for lege’s hook up platform, Ogechukwu don give person belle run away 😭😭😂
Oyindamola🙄
2,272,882 görüntüleme • 3 yıl önce
