Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
The gods don explain tire ๐๐
30 Kommentare

This guy run leave the gods why ๐น

The gods don misbeat ๐

Baba no go explain ke

Salamalekun from the gods ๐

Make una leave gods na ๐๐๐๐

Wetin be this ๐ญ๐ญ๐ญ๐

I Don laugh tire ๐

Tales of Two Worshippers One worshipper canโt fight with the name of his god;only with a gun. The the other worshipper can only defend itself as long as a gun isnโt involved. ๐

Salamalekun lenu gods ๐๐๐

gods don offend bandit๐

Make I advice una here

E say na Asalamalekun aboki ๐ญ

I never knew the gods de fear gun ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐๐

Asalamalekun ๐

๐ onye ba salama aleku ๐

@10_xion_ The gods eyes first blur

๐

That escort guy run leave the god of his forefathers ?

You wan whine herds man ๐

The gods are to blame

๐๐๐

gods say salamualeku ๐๐

This is content ๐๐๐

The other guy na speed of light ๐น

the Gods don enter am

Lmaooo ๐๐๐

Who wan recuse the gods bayi๐๐

When You see Kala just know say Calamity don befall the gods Moral of the story :- Kala don dey oppress the gods ๐๐คฃ

Ogbajugo dolu.
