Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
ABOBI 17-02-2023
725,709 görüntüleme • 3 yıl önce •via X (Twitter)
10 Yorum

All this your storyline wey no dey complete Pato .... Say who u no gree tell us wetin happen for Abule then now u dey ask us who kill Abobi 🤌 Who be Abobi ?

Nigerias ShAa!!! Super talented people!!!

You can change the color of naira and we keep mute try it with our last hope garri🤣🤣 retweet 🙏

@yallmeetvictor I love how you stay off the drama and noise and just focus on giving us good music, I love u man

Pato Dem suppose Rank you African best 🔥🔥dude dey gimme joy blessings follow you man

Your lyrics are always dope. This costume is fire. And I particularly love the delivery. 🔥🧨🔥

Na why them dem call you PATOFIRE 🔥🔥🔥 This is hot 🥵

@patorankingfire 🔥🔥🔥🔥🔥 Your songs had really broken a lots of boundaries in my life, More Especially. “Nobody wey no fit to make an ooo I can’t wait to listen 🎧 to🎵 ABOBI✊🏽✊🏽

@Ro77ay Pato you Sabi this thing called "hood music" jare. Just d drop the hits we full ya back.

🏷️10k each



