Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Aboki write ashawo for her power bank ke ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

241,777 Aufrufe โ€ข vor 8 Monaten โ€ขvia X (Twitter)

65 Kommentare

Profilbild von Pee ๐Ÿ“ธ
Pee ๐Ÿ“ธvor 8 Monaten

@Onelove0147 Person way no get gen wan lock aboki up ๐Ÿ˜‚

Profilbild von CEDA ๐Ÿฅ€ ๐Ÿƒ
CEDA ๐Ÿฅ€ ๐Ÿƒvor 8 Monaten

@Onelove0147 ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚๐Ÿ’”๐Ÿ’”

Profilbild von Pee ๐Ÿ“ธ
Pee ๐Ÿ“ธvor 8 Monaten

@Onelove0147 Fb boss

Profilbild von GodFather
GodFathervor 8 Monaten

@cedathewiper_ @Onelove0147 Make he follow back because you talk something funny without Blue Tick? Dey play oh, these small small upcoming content creators wey dey buy Bluetick 8k and pride 79k ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Pee ๐Ÿ“ธ
Pee ๐Ÿ“ธvor 8 Monaten

@cedathewiper_ @Onelove0147 He don follow back rest mumu

Profilbild von CEDA ๐Ÿฅ€ ๐Ÿƒ
CEDA ๐Ÿฅ€ ๐Ÿƒvor 8 Monaten

But how aboki sabi spell ashawo ?

Profilbild von CEDA ๐Ÿฅ€ ๐Ÿƒ
CEDA ๐Ÿฅ€ ๐Ÿƒvor 8 Monaten

She can just collect her power bank and remove the cello tape without causing all this drama , but as she be ashawo na

Profilbild von Vintage
Vintagevor 8 Monaten

โ€ฆAbokis wey no sabi keep secret

Profilbild von CEDA ๐Ÿฅ€ ๐Ÿƒ
CEDA ๐Ÿฅ€ ๐Ÿƒvor 8 Monaten

Omo see wahala

Profilbild von Vintage
Vintagevor 8 Monaten

Fb abeg

Profilbild von CEDA ๐Ÿฅ€ ๐Ÿƒ
CEDA ๐Ÿฅ€ ๐Ÿƒvor 8 Monaten

Anything about ashawo una like am

Profilbild von โ€˜Fena
โ€˜Fenavor 8 Monaten

this video made me understand the aboki even more

Profilbild von CEDA ๐Ÿฅ€ ๐Ÿƒ
CEDA ๐Ÿฅ€ ๐Ÿƒvor 8 Monaten

Hahahaha

Profilbild von AURACOOL
AURACOOLvor 8 Monaten

No woman wants to be called an ashawo even if she is an ashawo. Infact the one wey Dey vex pass na when you call a girl wey be ashawo an ashawo. She fit burst bottle on top your head. They donโ€™t want to identify wit that name in public. I am not saying that the girl in the video is an ashawo by the wayโ€ฆ

Profilbild von CEDA ๐Ÿฅ€ ๐Ÿƒ
CEDA ๐Ÿฅ€ ๐Ÿƒvor 8 Monaten

I swear them sabi f!ght eeh

Profilbild von kritical๐Ÿ”ซ
kritical๐Ÿ”ซvor 8 Monaten

For her to react like that , Omoh him no lie oo

Profilbild von ๐Ÿ”ฅ๐Ÿ…ก๐Ÿ…๐Ÿ…•๐Ÿ…˜๐Ÿ…ก๐Ÿ…”๐Ÿ”ฅ
๐Ÿ”ฅ๐Ÿ…ก๐Ÿ…๐Ÿ…•๐Ÿ…˜๐Ÿ…ก๐Ÿ…”๐Ÿ”ฅvor 8 Monaten

๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…๐Ÿ˜… No be aboki fault na

Profilbild von CEDA ๐Ÿฅ€ ๐Ÿƒ
CEDA ๐Ÿฅ€ ๐Ÿƒvor 8 Monaten

Yes na

Profilbild von CEDA ๐Ÿฅ€ ๐Ÿƒ
CEDA ๐Ÿฅ€ ๐Ÿƒvor 8 Monaten

If you no be ashawo why you come Dey vex, even ashawo for Twitter Dey vex for me say I post their colleague

Profilbild von Ibrahim Zirah
Ibrahim Zirahvor 8 Monaten

This algorithm ๐Ÿ˜‚๐Ÿคฆ๐Ÿพโ€โ™‚๏ธ

Profilbild von CEDA ๐Ÿฅ€ ๐Ÿƒ
CEDA ๐Ÿฅ€ ๐Ÿƒvor 8 Monaten

Imagine

Profilbild von CEDA ๐Ÿฅ€ ๐Ÿƒ
CEDA ๐Ÿฅ€ ๐Ÿƒvor 8 Monaten

This aboki man no try at all

Profilbild von To๐Ÿ…ฟ๏ธ
To๐Ÿ…ฟ๏ธvor 8 Monaten

Judge the book buy is cover abi no be so dem talk am ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚๐Ÿ’€

Profilbild von CEDA ๐Ÿฅ€ ๐Ÿƒ
CEDA ๐Ÿฅ€ ๐Ÿƒvor 8 Monaten

See you

Profilbild von Dare Adeyemi
Dare Adeyemivor 8 Monaten

But thatโ€™s exactly how an ashewo would have behaved sha

Profilbild von Sholabankz
Sholabankzvor 8 Monaten

She don forget say Aboki friend don chop her before ๐Ÿ˜๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von CEDA ๐Ÿฅ€ ๐Ÿƒ
CEDA ๐Ÿฅ€ ๐Ÿƒvor 8 Monaten

Chai the one wey the sell water

Profilbild von CaptainOIG
CaptainOIGvor 8 Monaten

You will be address the way you dress. Try and dress like a normal person next time

Profilbild von CEDA ๐Ÿฅ€ ๐Ÿƒ
CEDA ๐Ÿฅ€ ๐Ÿƒvor 8 Monaten

Thank you

Profilbild von โœฐ
โœฐvor 8 Monaten

But him no know your name na๐Ÿ˜‚

Profilbild von CEDA ๐Ÿฅ€ ๐Ÿƒ
CEDA ๐Ÿฅ€ ๐Ÿƒvor 8 Monaten

๐Ÿฅฒ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜น

Profilbild von Queen Teemee ๐Ÿ‡ช๐Ÿ‡ธ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ช๐Ÿ‡ธ
Queen Teemee ๐Ÿ‡ช๐Ÿ‡ธ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ช๐Ÿ‡ธvor 8 Monaten

She can actually arrest the aboki. That's harassment

Profilbild von CEDA ๐Ÿฅ€ ๐Ÿƒ
CEDA ๐Ÿฅ€ ๐Ÿƒvor 8 Monaten

Abi na the aboki go arrest am, but aboki friend wey the sell water don chop her before

Profilbild von Muhammad
Muhammadvor 8 Monaten

@QueenPraiseTimi lol talk done spread lol ๐Ÿ˜‚

Profilbild von CEDA ๐Ÿฅ€ ๐Ÿƒ
CEDA ๐Ÿฅ€ ๐Ÿƒvor 8 Monaten

@QueenPraiseTimi You see

Profilbild von Patricia T. Newsome
Patricia T. Newsomevor 8 Monaten

Atleast aboki sabi spell ๐Ÿ™„

Profilbild von SWEET BENIN CITY ๐ŸŽญ
SWEET BENIN CITY ๐ŸŽญvor 8 Monaten

Wetin aboki do no really good

Profilbild von CEDA ๐Ÿฅ€ ๐Ÿƒ
CEDA ๐Ÿฅ€ ๐Ÿƒvor 8 Monaten

E no good at all

Profilbild von Silva
Silvavor 8 Monaten

Abeg why she dey vex , almost every woman be ashewo as long as you collect items or before them knack you. E dey pain her because aboki Dey talk true

Profilbild von CEDA ๐Ÿฅ€ ๐Ÿƒ
CEDA ๐Ÿฅ€ ๐Ÿƒvor 8 Monaten

Una too love ashawo post

Profilbild von CEDA ๐Ÿฅ€ ๐Ÿƒ
CEDA ๐Ÿฅ€ ๐Ÿƒvor 8 Monaten

Aboki know the update ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Innocent NOT Guilty ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
Innocent NOT Guilty ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌvor 8 Monaten

Nothing pain woman pass when you call her ashawo

Profilbild von CUP
CUPvor 8 Monaten

Ashawos in the neighborhood;

Profilbild von Trippy๐Ÿ’ธ
Trippy๐Ÿ’ธvor 8 Monaten

Area & character ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von CEDA ๐Ÿฅ€ ๐Ÿƒ
CEDA ๐Ÿฅ€ ๐Ÿƒvor 8 Monaten

Hahaha

Profilbild von Allen Christian
Allen Christianvor 8 Monaten

I think she is over reacting

Profilbild von CEDA ๐Ÿฅ€ ๐Ÿƒ
CEDA ๐Ÿฅ€ ๐Ÿƒvor 8 Monaten

Yes I think the same

Profilbild von Allen Christian
Allen Christianvor 8 Monaten

Exactly because I totally see no reason for that drama

Profilbild von CEDA ๐Ÿฅ€ ๐Ÿƒ
CEDA ๐Ÿฅ€ ๐Ÿƒvor 8 Monaten

She can just collect her power bank and remove the cello tape without causing all this drama

Profilbild von Allen Christian
Allen Christianvor 8 Monaten

That's exactly my point Not like he wrote it and was show casing it to the world

Profilbild von CEDA ๐Ÿฅ€ ๐Ÿƒ
CEDA ๐Ÿฅ€ ๐Ÿƒvor 8 Monaten

Exactly but woman just too get wahala

Profilbild von Allen Christian
Allen Christianvor 8 Monaten

Or maybe she be a....wo true true ooo My hand no dy ooo ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von An old one
An old onevor 8 Monaten

Till you spoil person something nah then you go see madness

Profilbild von CEDA ๐Ÿฅ€ ๐Ÿƒ
CEDA ๐Ÿฅ€ ๐Ÿƒvor 8 Monaten

I swear the aboki go Dey on am

Profilbild von GomezSzn๐ŸŽต
GomezSzn๐ŸŽตvor 8 Monaten

You sef call am Terrorist, Bandit or Boko haram ๐Ÿ˜‚

Profilbild von CEDA ๐Ÿฅ€ ๐Ÿƒ
CEDA ๐Ÿฅ€ ๐Ÿƒvor 8 Monaten

Okay

Profilbild von Del'castro49
Del'castro49vor 8 Monaten

But na just to identify your stuff na okay what if na lost w lost?๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Trippy๐Ÿ’ธ
Trippy๐Ÿ’ธvor 8 Monaten

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von CEDA ๐Ÿฅ€ ๐Ÿƒ
CEDA ๐Ÿฅ€ ๐Ÿƒvor 8 Monaten

Wahala

Profilbild von R ยฃ A L D ยฃ N T R Oยฎ
R ยฃ A L D ยฃ N T R Oยฎvor 8 Monaten

This will forever remain goated ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von CEDA ๐Ÿฅ€ ๐Ÿƒ
CEDA ๐Ÿฅ€ ๐Ÿƒvor 8 Monaten

Haha the girl wan cล™y

Profilbild von Immanuel๐ŸŒ—
Immanuel๐ŸŒ—vor 8 Monaten

Shay the aboki lie ? Na the impression wey you Dey give am na ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von CEDA ๐Ÿฅ€ ๐Ÿƒ
CEDA ๐Ÿฅ€ ๐Ÿƒvor 8 Monaten

Me ke

Profilbild von only...๐Ÿฅต
only...๐Ÿฅตvor 8 Monaten

He for just write short time customer...๐ŸคŒ๐Ÿพ

Profilbild von CEDA ๐Ÿฅ€ ๐Ÿƒ
CEDA ๐Ÿฅ€ ๐Ÿƒvor 8 Monaten

Worst

ร„hnliche Videos