正在加载视频...
视频加载失败
Aboki don suffer for their hand 😂
40,974 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)
22 条评论

Emy Clems( Always praying for a better Nigeria)1 个月前
These girls fit don crase make we think say na content 😂😂😂

Pupa Tee (CKD survivor)1 个月前
The easy dem dey stand sef. You go know say dem don case study the abokis tire

Natasha1 个月前
That last move na legendary move 😂😂😂

1 Uncle 2 Bayo1 个月前
This is so real mehn

HENRY561 个月前
@official_Gegeh Content abeg

HENRY561 个月前
@official_Gegeh What if God decide to keep them like that…. 🙏

Boyalone1 个月前
So accurate 😂

Stella Awa1 个月前
This one clean pass aboki

confidence1 个月前
Aboki with liver nah 5/6

Araba_jr👑🦅1 个月前
Nah this mouth wey dem Dey open Dey muse me pass😂😂😂

Big Cozy1 个月前
😂 iron condemn … I go condemn their leg

EOD 🧔1 个月前
🤣🤣🤣🤣

TakeProfitMan1 个月前
That wan wey carry speaker too sabi them

Elijah1 个月前
Na content ooo 😂 🤔

SMALLIE💰🦅1 个月前
😭😭😭😭🤣🤣😂😂this girls sabi abeg

BIG MORAYO❤️ 🦅1 个月前
Na iron condey😂😭

FrizzyG1 个月前
🤣🤣🤣😭

✨ BOY PHYSIOLOGY 👑1 个月前
@official_Gegeh They Dan mad gan oo

Gokudem1 个月前
A"

purple lean1 个月前
Them just look like 2 Aboki for my area 😂

Bolubillions🇳🇬🇺🇸1 个月前
😂😂😂😂😂😂

Nkemcynthia1 个月前
God abeg 😅😅😅
