Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Aboki write ashawo for her power bank ke 😂😂

241,777 просмотров • 8 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 65

Фото профиля Pee 📸
Pee 📸8 месяцев назад

@Onelove0147 Person way no get gen wan lock aboki up 😂

Фото профиля CEDA 🥀 🍃
CEDA 🥀 🍃8 месяцев назад

@Onelove0147 😭😭😭😂💔💔

Фото профиля Pee 📸
Pee 📸8 месяцев назад

@Onelove0147 Fb boss

Фото профиля GodFather
GodFather8 месяцев назад

@cedathewiper_ @Onelove0147 Make he follow back because you talk something funny without Blue Tick? Dey play oh, these small small upcoming content creators wey dey buy Bluetick 8k and pride 79k 😂😂😂

Фото профиля Pee 📸
Pee 📸8 месяцев назад

@cedathewiper_ @Onelove0147 He don follow back rest mumu

Фото профиля CEDA 🥀 🍃
CEDA 🥀 🍃8 месяцев назад

But how aboki sabi spell ashawo ?

Фото профиля CEDA 🥀 🍃
CEDA 🥀 🍃8 месяцев назад

She can just collect her power bank and remove the cello tape without causing all this drama , but as she be ashawo na

Фото профиля Vintage
Vintage8 месяцев назад

…Abokis wey no sabi keep secret

Фото профиля CEDA 🥀 🍃
CEDA 🥀 🍃8 месяцев назад

Omo see wahala

Фото профиля Vintage
Vintage8 месяцев назад

Fb abeg

Фото профиля CEDA 🥀 🍃
CEDA 🥀 🍃8 месяцев назад

Anything about ashawo una like am

Фото профиля ‘Fena
‘Fena8 месяцев назад

this video made me understand the aboki even more

Фото профиля CEDA 🥀 🍃
CEDA 🥀 🍃8 месяцев назад

Hahahaha

Фото профиля AURACOOL
AURACOOL8 месяцев назад

No woman wants to be called an ashawo even if she is an ashawo. Infact the one wey Dey vex pass na when you call a girl wey be ashawo an ashawo. She fit burst bottle on top your head. They don’t want to identify wit that name in public. I am not saying that the girl in the video is an ashawo by the way…

Фото профиля CEDA 🥀 🍃
CEDA 🥀 🍃8 месяцев назад

I swear them sabi f!ght eeh

Фото профиля kritical🔫
kritical🔫8 месяцев назад

For her to react like that , Omoh him no lie oo

Фото профиля 🔥🅡🅐🅕🅘🅡🅔🔥
🔥🅡🅐🅕🅘🅡🅔🔥8 месяцев назад

😅😅😅😅😅 No be aboki fault na

Фото профиля CEDA 🥀 🍃
CEDA 🥀 🍃8 месяцев назад

Yes na

Фото профиля CEDA 🥀 🍃
CEDA 🥀 🍃8 месяцев назад

If you no be ashawo why you come Dey vex, even ashawo for Twitter Dey vex for me say I post their colleague

Фото профиля Ibrahim Zirah
Ibrahim Zirah8 месяцев назад

This algorithm 😂🤦🏾‍♂️

Фото профиля CEDA 🥀 🍃
CEDA 🥀 🍃8 месяцев назад

Imagine

Фото профиля CEDA 🥀 🍃
CEDA 🥀 🍃8 месяцев назад

This aboki man no try at all

Фото профиля To🅿️
To🅿️8 месяцев назад

Judge the book buy is cover abi no be so dem talk am 😭😂💀

Фото профиля CEDA 🥀 🍃
CEDA 🥀 🍃8 месяцев назад

See you

Фото профиля Dare Adeyemi
Dare Adeyemi8 месяцев назад

But that’s exactly how an ashewo would have behaved sha

Фото профиля Sholabankz
Sholabankz8 месяцев назад

She don forget say Aboki friend don chop her before 😏😂😂😂

Фото профиля CEDA 🥀 🍃
CEDA 🥀 🍃8 месяцев назад

Chai the one wey the sell water

Фото профиля CaptainOIG
CaptainOIG8 месяцев назад

You will be address the way you dress. Try and dress like a normal person next time

Фото профиля CEDA 🥀 🍃
CEDA 🥀 🍃8 месяцев назад

Thank you

Фото профиля ✰
✰8 месяцев назад

But him no know your name na😂

Фото профиля CEDA 🥀 🍃
CEDA 🥀 🍃8 месяцев назад

🥲😂😹

Фото профиля Queen Teemee 🇪🇸🇳🇬🇪🇸
Queen Teemee 🇪🇸🇳🇬🇪🇸8 месяцев назад

She can actually arrest the aboki. That's harassment

Фото профиля CEDA 🥀 🍃
CEDA 🥀 🍃8 месяцев назад

Abi na the aboki go arrest am, but aboki friend wey the sell water don chop her before

Фото профиля Muhammad
Muhammad8 месяцев назад

@QueenPraiseTimi lol talk done spread lol 😂

Фото профиля CEDA 🥀 🍃
CEDA 🥀 🍃8 месяцев назад

@QueenPraiseTimi You see

Фото профиля Patricia T. Newsome
Patricia T. Newsome8 месяцев назад

Atleast aboki sabi spell 🙄

Фото профиля SWEET BENIN CITY 🎭
SWEET BENIN CITY 🎭8 месяцев назад

Wetin aboki do no really good

Фото профиля CEDA 🥀 🍃
CEDA 🥀 🍃8 месяцев назад

E no good at all

Фото профиля Silva
Silva8 месяцев назад

Abeg why she dey vex , almost every woman be ashewo as long as you collect items or before them knack you. E dey pain her because aboki Dey talk true

Фото профиля CEDA 🥀 🍃
CEDA 🥀 🍃8 месяцев назад

Una too love ashawo post

Фото профиля CEDA 🥀 🍃
CEDA 🥀 🍃8 месяцев назад

Aboki know the update 😂😂

Фото профиля Innocent NOT Guilty 🇳🇬
Innocent NOT Guilty 🇳🇬8 месяцев назад

Nothing pain woman pass when you call her ashawo

Фото профиля CUP
CUP8 месяцев назад

Ashawos in the neighborhood;

Фото профиля Trippy💸
Trippy💸8 месяцев назад

Area & character 😂😂

Фото профиля CEDA 🥀 🍃
CEDA 🥀 🍃8 месяцев назад

Hahaha

Фото профиля Allen Christian
Allen Christian8 месяцев назад

I think she is over reacting

Фото профиля CEDA 🥀 🍃
CEDA 🥀 🍃8 месяцев назад

Yes I think the same

Фото профиля Allen Christian
Allen Christian8 месяцев назад

Exactly because I totally see no reason for that drama

Фото профиля CEDA 🥀 🍃
CEDA 🥀 🍃8 месяцев назад

She can just collect her power bank and remove the cello tape without causing all this drama

Фото профиля Allen Christian
Allen Christian8 месяцев назад

That's exactly my point Not like he wrote it and was show casing it to the world

Фото профиля CEDA 🥀 🍃
CEDA 🥀 🍃8 месяцев назад

Exactly but woman just too get wahala

Фото профиля Allen Christian
Allen Christian8 месяцев назад

Or maybe she be a....wo true true ooo My hand no dy ooo 😂😂

Фото профиля An old one
An old one8 месяцев назад

Till you spoil person something nah then you go see madness

Фото профиля CEDA 🥀 🍃
CEDA 🥀 🍃8 месяцев назад

I swear the aboki go Dey on am

Фото профиля GomezSzn🎵
GomezSzn🎵8 месяцев назад

You sef call am Terrorist, Bandit or Boko haram 😂

Фото профиля CEDA 🥀 🍃
CEDA 🥀 🍃8 месяцев назад

Okay

Фото профиля Del'castro49
Del'castro498 месяцев назад

But na just to identify your stuff na okay what if na lost w lost?😂😂😂

Фото профиля Trippy💸
Trippy💸8 месяцев назад

😂😂😂

Фото профиля CEDA 🥀 🍃
CEDA 🥀 🍃8 месяцев назад

Wahala

Фото профиля R £ A L D £ N T R O®
R £ A L D £ N T R O®8 месяцев назад

This will forever remain goated 🤣🤣

Фото профиля CEDA 🥀 🍃
CEDA 🥀 🍃8 месяцев назад

Haha the girl wan cřy

Фото профиля Immanuel🌗
Immanuel🌗8 месяцев назад

Shay the aboki lie ? Na the impression wey you Dey give am na 😂😂😂

Фото профиля CEDA 🥀 🍃
CEDA 🥀 🍃8 месяцев назад

Me ke

Фото профиля only...🥵
only...🥵8 месяцев назад

He for just write short time customer...🤌🏾

Фото профиля CEDA 🥀 🍃
CEDA 🥀 🍃8 месяцев назад

Worst

Похожие видео