Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Aboki write ashawo for her power bank ke 😂😂

241,777 görüntüleme • 8 ay önce •via X (Twitter)

65 Yorum

Pee 📸 profil fotoğrafı
Pee 📸8 ay önce

@Onelove0147 Person way no get gen wan lock aboki up 😂

CEDA 🥀 🍃 profil fotoğrafı
CEDA 🥀 🍃8 ay önce

@Onelove0147 😭😭😭😂💔💔

Pee 📸 profil fotoğrafı
Pee 📸8 ay önce

@Onelove0147 Fb boss

GodFather profil fotoğrafı
GodFather8 ay önce

@cedathewiper_ @Onelove0147 Make he follow back because you talk something funny without Blue Tick? Dey play oh, these small small upcoming content creators wey dey buy Bluetick 8k and pride 79k 😂😂😂

Pee 📸 profil fotoğrafı
Pee 📸8 ay önce

@cedathewiper_ @Onelove0147 He don follow back rest mumu

CEDA 🥀 🍃 profil fotoğrafı
CEDA 🥀 🍃8 ay önce

But how aboki sabi spell ashawo ?

CEDA 🥀 🍃 profil fotoğrafı
CEDA 🥀 🍃8 ay önce

She can just collect her power bank and remove the cello tape without causing all this drama , but as she be ashawo na

Vintage profil fotoğrafı
Vintage8 ay önce

…Abokis wey no sabi keep secret

CEDA 🥀 🍃 profil fotoğrafı
CEDA 🥀 🍃8 ay önce

Omo see wahala

Vintage profil fotoğrafı
Vintage8 ay önce

Fb abeg

CEDA 🥀 🍃 profil fotoğrafı
CEDA 🥀 🍃8 ay önce

Anything about ashawo una like am

‘Fena profil fotoğrafı
‘Fena8 ay önce

this video made me understand the aboki even more

CEDA 🥀 🍃 profil fotoğrafı
CEDA 🥀 🍃8 ay önce

Hahahaha

AURACOOL profil fotoğrafı
AURACOOL8 ay önce

No woman wants to be called an ashawo even if she is an ashawo. Infact the one wey Dey vex pass na when you call a girl wey be ashawo an ashawo. She fit burst bottle on top your head. They don’t want to identify wit that name in public. I am not saying that the girl in the video is an ashawo by the way…

CEDA 🥀 🍃 profil fotoğrafı
CEDA 🥀 🍃8 ay önce

I swear them sabi f!ght eeh

kritical🔫 profil fotoğrafı
kritical🔫8 ay önce

For her to react like that , Omoh him no lie oo

🔥🅡🅐🅕🅘🅡🅔🔥 profil fotoğrafı
🔥🅡🅐🅕🅘🅡🅔🔥8 ay önce

😅😅😅😅😅 No be aboki fault na

CEDA 🥀 🍃 profil fotoğrafı
CEDA 🥀 🍃8 ay önce

Yes na

CEDA 🥀 🍃 profil fotoğrafı
CEDA 🥀 🍃8 ay önce

If you no be ashawo why you come Dey vex, even ashawo for Twitter Dey vex for me say I post their colleague

Ibrahim Zirah profil fotoğrafı
Ibrahim Zirah8 ay önce

This algorithm 😂🤦🏾‍♂️

CEDA 🥀 🍃 profil fotoğrafı
CEDA 🥀 🍃8 ay önce

Imagine

CEDA 🥀 🍃 profil fotoğrafı
CEDA 🥀 🍃8 ay önce

This aboki man no try at all

To🅿️ profil fotoğrafı
To🅿️8 ay önce

Judge the book buy is cover abi no be so dem talk am 😭😂💀

CEDA 🥀 🍃 profil fotoğrafı
CEDA 🥀 🍃8 ay önce

See you

Dare Adeyemi profil fotoğrafı
Dare Adeyemi8 ay önce

But that’s exactly how an ashewo would have behaved sha

Sholabankz profil fotoğrafı
Sholabankz8 ay önce

She don forget say Aboki friend don chop her before 😏😂😂😂

CEDA 🥀 🍃 profil fotoğrafı
CEDA 🥀 🍃8 ay önce

Chai the one wey the sell water

CaptainOIG profil fotoğrafı
CaptainOIG8 ay önce

You will be address the way you dress. Try and dress like a normal person next time

CEDA 🥀 🍃 profil fotoğrafı
CEDA 🥀 🍃8 ay önce

Thank you

✰ profil fotoğrafı
✰8 ay önce

But him no know your name na😂

CEDA 🥀 🍃 profil fotoğrafı
CEDA 🥀 🍃8 ay önce

🥲😂😹

Queen Teemee 🇪🇸🇳🇬🇪🇸 profil fotoğrafı
Queen Teemee 🇪🇸🇳🇬🇪🇸8 ay önce

She can actually arrest the aboki. That's harassment

CEDA 🥀 🍃 profil fotoğrafı
CEDA 🥀 🍃8 ay önce

Abi na the aboki go arrest am, but aboki friend wey the sell water don chop her before

Muhammad profil fotoğrafı
Muhammad8 ay önce

@QueenPraiseTimi lol talk done spread lol 😂

CEDA 🥀 🍃 profil fotoğrafı
CEDA 🥀 🍃8 ay önce

@QueenPraiseTimi You see

Patricia T. Newsome profil fotoğrafı
Patricia T. Newsome8 ay önce

Atleast aboki sabi spell 🙄

SWEET BENIN CITY 🎭 profil fotoğrafı
SWEET BENIN CITY 🎭8 ay önce

Wetin aboki do no really good

CEDA 🥀 🍃 profil fotoğrafı
CEDA 🥀 🍃8 ay önce

E no good at all

Silva profil fotoğrafı
Silva8 ay önce

Abeg why she dey vex , almost every woman be ashewo as long as you collect items or before them knack you. E dey pain her because aboki Dey talk true

CEDA 🥀 🍃 profil fotoğrafı
CEDA 🥀 🍃8 ay önce

Una too love ashawo post

CEDA 🥀 🍃 profil fotoğrafı
CEDA 🥀 🍃8 ay önce

Aboki know the update 😂😂

Innocent NOT Guilty 🇳🇬 profil fotoğrafı
Innocent NOT Guilty 🇳🇬8 ay önce

Nothing pain woman pass when you call her ashawo

CUP profil fotoğrafı
CUP8 ay önce

Ashawos in the neighborhood;

Trippy💸 profil fotoğrafı
Trippy💸8 ay önce

Area & character 😂😂

CEDA 🥀 🍃 profil fotoğrafı
CEDA 🥀 🍃8 ay önce

Hahaha

Allen Christian profil fotoğrafı
Allen Christian8 ay önce

I think she is over reacting

CEDA 🥀 🍃 profil fotoğrafı
CEDA 🥀 🍃8 ay önce

Yes I think the same

Allen Christian profil fotoğrafı
Allen Christian8 ay önce

Exactly because I totally see no reason for that drama

CEDA 🥀 🍃 profil fotoğrafı
CEDA 🥀 🍃8 ay önce

She can just collect her power bank and remove the cello tape without causing all this drama

Allen Christian profil fotoğrafı
Allen Christian8 ay önce

That's exactly my point Not like he wrote it and was show casing it to the world

CEDA 🥀 🍃 profil fotoğrafı
CEDA 🥀 🍃8 ay önce

Exactly but woman just too get wahala

Allen Christian profil fotoğrafı
Allen Christian8 ay önce

Or maybe she be a....wo true true ooo My hand no dy ooo 😂😂

An old one profil fotoğrafı
An old one8 ay önce

Till you spoil person something nah then you go see madness

CEDA 🥀 🍃 profil fotoğrafı
CEDA 🥀 🍃8 ay önce

I swear the aboki go Dey on am

GomezSzn🎵 profil fotoğrafı
GomezSzn🎵8 ay önce

You sef call am Terrorist, Bandit or Boko haram 😂

CEDA 🥀 🍃 profil fotoğrafı
CEDA 🥀 🍃8 ay önce

Okay

Del'castro49 profil fotoğrafı
Del'castro498 ay önce

But na just to identify your stuff na okay what if na lost w lost?😂😂😂

Trippy💸 profil fotoğrafı
Trippy💸8 ay önce

😂😂😂

CEDA 🥀 🍃 profil fotoğrafı
CEDA 🥀 🍃8 ay önce

Wahala

R £ A L D £ N T R O® profil fotoğrafı
R £ A L D £ N T R O®8 ay önce

This will forever remain goated 🤣🤣

CEDA 🥀 🍃 profil fotoğrafı
CEDA 🥀 🍃8 ay önce

Haha the girl wan cřy

Immanuel🌗 profil fotoğrafı
Immanuel🌗8 ay önce

Shay the aboki lie ? Na the impression wey you Dey give am na 😂😂😂

CEDA 🥀 🍃 profil fotoğrafı
CEDA 🥀 🍃8 ay önce

Me ke

only...🥵 profil fotoğrafı
only...🥵8 ay önce

He for just write short time customer...🤌🏾

CEDA 🥀 🍃 profil fotoğrafı
CEDA 🥀 🍃8 ay önce

Worst

Benzer Videolar

Ashawo be simple like that? 😂😂
0:50

Sensitive content

Ashawo be simple like that? 😂😂

MR PAPPY🇬🇭🇩🇪

60,007 görüntüleme • 1 yıl önce