正在加载视频...

视频加载失败

Aboki write ashawo for her power bank ke 😂😂

241,777 次观看 • 8 个月前 •via X (Twitter)

65 条评论

Pee 📸 的头像
Pee 📸8 个月前

@Onelove0147 Person way no get gen wan lock aboki up 😂

CEDA 🥀 🍃 的头像
CEDA 🥀 🍃8 个月前

@Onelove0147 😭😭😭😂💔💔

Pee 📸 的头像
Pee 📸8 个月前

@Onelove0147 Fb boss

GodFather 的头像
GodFather8 个月前

@cedathewiper_ @Onelove0147 Make he follow back because you talk something funny without Blue Tick? Dey play oh, these small small upcoming content creators wey dey buy Bluetick 8k and pride 79k 😂😂😂

Pee 📸 的头像
Pee 📸8 个月前

@cedathewiper_ @Onelove0147 He don follow back rest mumu

CEDA 🥀 🍃 的头像
CEDA 🥀 🍃8 个月前

But how aboki sabi spell ashawo ?

CEDA 🥀 🍃 的头像
CEDA 🥀 🍃8 个月前

She can just collect her power bank and remove the cello tape without causing all this drama , but as she be ashawo na

Vintage 的头像
Vintage8 个月前

…Abokis wey no sabi keep secret

CEDA 🥀 🍃 的头像
CEDA 🥀 🍃8 个月前

Omo see wahala

Vintage 的头像
Vintage8 个月前

Fb abeg

CEDA 🥀 🍃 的头像
CEDA 🥀 🍃8 个月前

Anything about ashawo una like am

‘Fena 的头像
‘Fena8 个月前

this video made me understand the aboki even more

CEDA 🥀 🍃 的头像
CEDA 🥀 🍃8 个月前

Hahahaha

AURACOOL 的头像
AURACOOL8 个月前

No woman wants to be called an ashawo even if she is an ashawo. Infact the one wey Dey vex pass na when you call a girl wey be ashawo an ashawo. She fit burst bottle on top your head. They don’t want to identify wit that name in public. I am not saying that the girl in the video is an ashawo by the way…

CEDA 🥀 🍃 的头像
CEDA 🥀 🍃8 个月前

I swear them sabi f!ght eeh

kritical🔫 的头像
kritical🔫8 个月前

For her to react like that , Omoh him no lie oo

🔥🅡🅐🅕🅘🅡🅔🔥 的头像
🔥🅡🅐🅕🅘🅡🅔🔥8 个月前

😅😅😅😅😅 No be aboki fault na

CEDA 🥀 🍃 的头像
CEDA 🥀 🍃8 个月前

Yes na

CEDA 🥀 🍃 的头像
CEDA 🥀 🍃8 个月前

If you no be ashawo why you come Dey vex, even ashawo for Twitter Dey vex for me say I post their colleague

Ibrahim Zirah 的头像
Ibrahim Zirah8 个月前

This algorithm 😂🤦🏾‍♂️

CEDA 🥀 🍃 的头像
CEDA 🥀 🍃8 个月前

Imagine

CEDA 🥀 🍃 的头像
CEDA 🥀 🍃8 个月前

This aboki man no try at all

To🅿️ 的头像
To🅿️8 个月前

Judge the book buy is cover abi no be so dem talk am 😭😂💀

CEDA 🥀 🍃 的头像
CEDA 🥀 🍃8 个月前

See you

Dare Adeyemi 的头像
Dare Adeyemi8 个月前

But that’s exactly how an ashewo would have behaved sha

Sholabankz 的头像
Sholabankz8 个月前

She don forget say Aboki friend don chop her before 😏😂😂😂

CEDA 🥀 🍃 的头像
CEDA 🥀 🍃8 个月前

Chai the one wey the sell water

CaptainOIG 的头像
CaptainOIG8 个月前

You will be address the way you dress. Try and dress like a normal person next time

CEDA 🥀 🍃 的头像
CEDA 🥀 🍃8 个月前

Thank you

✰ 的头像
✰8 个月前

But him no know your name na😂

CEDA 🥀 🍃 的头像
CEDA 🥀 🍃8 个月前

🥲😂😹

Queen Teemee 🇪🇸🇳🇬🇪🇸 的头像
Queen Teemee 🇪🇸🇳🇬🇪🇸8 个月前

She can actually arrest the aboki. That's harassment

CEDA 🥀 🍃 的头像
CEDA 🥀 🍃8 个月前

Abi na the aboki go arrest am, but aboki friend wey the sell water don chop her before

Muhammad 的头像
Muhammad8 个月前

@QueenPraiseTimi lol talk done spread lol 😂

CEDA 🥀 🍃 的头像
CEDA 🥀 🍃8 个月前

@QueenPraiseTimi You see

Patricia T. Newsome 的头像
Patricia T. Newsome8 个月前

Atleast aboki sabi spell 🙄

SWEET BENIN CITY 🎭 的头像
SWEET BENIN CITY 🎭8 个月前

Wetin aboki do no really good

CEDA 🥀 🍃 的头像
CEDA 🥀 🍃8 个月前

E no good at all

Silva 的头像
Silva8 个月前

Abeg why she dey vex , almost every woman be ashewo as long as you collect items or before them knack you. E dey pain her because aboki Dey talk true

CEDA 🥀 🍃 的头像
CEDA 🥀 🍃8 个月前

Una too love ashawo post

CEDA 🥀 🍃 的头像
CEDA 🥀 🍃8 个月前

Aboki know the update 😂😂

Innocent NOT Guilty 🇳🇬 的头像
Innocent NOT Guilty 🇳🇬8 个月前

Nothing pain woman pass when you call her ashawo

CUP 的头像
CUP8 个月前

Ashawos in the neighborhood;

Trippy💸 的头像
Trippy💸8 个月前

Area & character 😂😂

CEDA 🥀 🍃 的头像
CEDA 🥀 🍃8 个月前

Hahaha

Allen Christian 的头像
Allen Christian8 个月前

I think she is over reacting

CEDA 🥀 🍃 的头像
CEDA 🥀 🍃8 个月前

Yes I think the same

Allen Christian 的头像
Allen Christian8 个月前

Exactly because I totally see no reason for that drama

CEDA 🥀 🍃 的头像
CEDA 🥀 🍃8 个月前

She can just collect her power bank and remove the cello tape without causing all this drama

Allen Christian 的头像
Allen Christian8 个月前

That's exactly my point Not like he wrote it and was show casing it to the world

CEDA 🥀 🍃 的头像
CEDA 🥀 🍃8 个月前

Exactly but woman just too get wahala

Allen Christian 的头像
Allen Christian8 个月前

Or maybe she be a....wo true true ooo My hand no dy ooo 😂😂

An old one 的头像
An old one8 个月前

Till you spoil person something nah then you go see madness

CEDA 🥀 🍃 的头像
CEDA 🥀 🍃8 个月前

I swear the aboki go Dey on am

GomezSzn🎵 的头像
GomezSzn🎵8 个月前

You sef call am Terrorist, Bandit or Boko haram 😂

CEDA 🥀 🍃 的头像
CEDA 🥀 🍃8 个月前

Okay

Del'castro49 的头像
Del'castro498 个月前

But na just to identify your stuff na okay what if na lost w lost?😂😂😂

Trippy💸 的头像
Trippy💸8 个月前

😂😂😂

CEDA 🥀 🍃 的头像
CEDA 🥀 🍃8 个月前

Wahala

R £ A L D £ N T R O® 的头像
R £ A L D £ N T R O®8 个月前

This will forever remain goated 🤣🤣

CEDA 🥀 🍃 的头像
CEDA 🥀 🍃8 个月前

Haha the girl wan cřy

Immanuel🌗 的头像
Immanuel🌗8 个月前

Shay the aboki lie ? Na the impression wey you Dey give am na 😂😂😂

CEDA 🥀 🍃 的头像
CEDA 🥀 🍃8 个月前

Me ke

only...🥵 的头像
only...🥵8 个月前

He for just write short time customer...🤌🏾

CEDA 🥀 🍃 的头像
CEDA 🥀 🍃8 个月前

Worst

相关视频

Ashawo don meet Ashawo 😂… knacks for knacks 😂😂
1:31

Sensitive content

Ashawo don meet Ashawo 😂… knacks for knacks 😂😂

Cleverly 💐

608,821 次观看 • 1 年前

Ashawo be simple like that? 😂😂
0:50

Sensitive content

Ashawo be simple like that? 😂😂

MR PAPPY🇬🇭🇩🇪

60,007 次观看 • 1 年前