Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
aBout to be Checkmate โ๏ธ๐๐!!!! Hand me that trophy now!!!!
34 Kommentare

Make I save this banter material for later...

Oya nah Match day 3 ๐

Osisor-osisor!!! Ozugbo-ozugbo!!!

Na wilili moves

@AchieverzTrade

๐๐๐๐

Make I talk true omo we no Dey understand

For Martinez ๐คฃ

Chelsea fan wey be mumu ? This is new to me .

Good move though, we are battle ready Dibu is a very good goal keeper

Chelsea fans and delusion 5&6 ๐๐๐๐๐

If this wan come ,then check mate and that's all

Real matter ๐

No he Chelsea fans again? Noise everywhere

Afa Relax o ๐

They think say we dey play

We still dey bakwata ๐

Professional where have u been @c_mobike

Small Fulham una no fit win, na Martinez go com win una trophy ๐

Body go tell them

CHELSEA 2027 โ ๐

U sound like Eriga too much guyy ๐

Dem go lean new things this season ๐

My guy ๐๐คฃโฆ na we be this

Plotting plotting Eshi Man

Abeg no dey behave like arsenal fans. Leave arrogance for them. Focus. Thereโs work to be done.

una don start to dey make mouth again o

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Relax ๐๐

Alonso think sey Na Bundesliga him dey..make Newcastle Everton, Bournemouth or Aston Villa catch una with that formation

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐ญ๐ญ๐ญ๐

Na so Ona sabi rush By December Ona go Dey pray to lose to city so that Arsenal no go win league

Preach them must to hear word
