Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Accurate or nah 😭😂
10 Yorum

Stonecode1 yıl önce
Let's follow up guys, let's hit 20k on Instagram 🙏

Stonecode1 yıl önce
Cc: @yabaleftonline @instablog9ja @PulseNigeria247

T33WHY1 yıl önce
Too real 😂😂😂

ExcelUtd1 yıl önce
Very accurate, I dey always pity them self, cus boredom wan finish those people.

Big Lummy☔️1 yıl önce
Dem dey alwyss get extra recharge card aside 😂😂

Wizkidgirlfriend1 yıl önce
lol 10000 percent accuracy 😂😂😂

Harlem Bellion1 yıl önce
The amount of errands i don run in my hood for the old ones ehn… I suppose collect award walai talai🥹

Weldingarena Todd1 yıl önce
Sometimes they no go even get the contact wey they as you to check 😂😂😂

SARO SZN1 yıl önce
Daddy mo fe lo gba ball, e fi mi le 😂😭

Orikeze Of Agbor1 yıl önce
I love the fact say e dey short and relatable.
