正在加载视频...
视频加载失败
Ademola Lookman wtf
33 条评论

Why u dey shout unnecessary, stay away from alcohol

After 2 bottles of shayo ooo 😂 😂😂

Innocent

He’ll have to work hard to recreate this in premier league . Mola is a great player ⚽️

OGUN ma kpa premier league sir

E suppose score sha. Why him pass?

This guy review sweet pass the goal 😆 🤣 😂 😹

Who be that girl wey nearly block the assist

Yoruba people and noise

Lol why the unnecessary shout nau? Na normal 1-2 🤦🏻♂️🙆🏻♂️🤣

Lookman ♥️💙💜

Who be that woman wey just pass now now?

Who else was enjoying the music??😂😂

Classic fifa goal

Like to the T

Brooo how many inches be that TV?

He come be like computer goal 🤏☺️

Reminds me of what Lewandoski said, his contract doesn't allow him score all the time. Smh

This is KC ojodu .. I was here 🤣🤣🤣

Ademola fuckin lookman??? As how na bruh 😂

Dem go too clap Barca 😂😂😭😭

Arsenal's supposed player playing for Atlectio Madrid.

Que ganas de ir a Nigeria viva Lookman ♥️

Molaaaas molaaaa

Gas

Drunken master don see world class assist.

This one don dey on one or two

😂

I screamed man utd to get lookie lookie

Why the guy dey shout like that

What a player Lookman

0

Lol 😂

