Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Afa Peller you wan still fight ? ☝️🏧

152,613 Aufrufe • vor 5 Monaten •via X (Twitter)

41 Kommentare

Profilbild von Lexjay
Lexjayvor 5 Monaten

Make Peller advise himself. Make him case no be like portable.

Profilbild von GehGeh
GehGehvor 5 Monaten

Leave am

Profilbild von Nnaemeka
Nnaemekavor 5 Monaten

Gehgeh should not try to fight with Peller. They are not a match at all. I no wan hear say they kpai young Nigerian streamer

Profilbild von GehGeh
GehGehvor 5 Monaten

No leave am

Profilbild von Rm_10
Rm_10vor 5 Monaten

Juju no dey active for night

Profilbild von GehGeh
GehGehvor 5 Monaten

No

Profilbild von Turnx
Turnxvor 5 Monaten

Gehgeh you no get strength!! Make I replace Peller

Profilbild von GehGeh
GehGehvor 5 Monaten

You wan di* ?

Profilbild von Turnx
Turnxvor 5 Monaten

Who be this one ?

Profilbild von RICHARDLISON ❤️💡
RICHARDLISON ❤️💡vor 5 Monaten

@official_Gegeh Comot the stick for mouth make you answer question

Profilbild von Turnx
Turnxvor 5 Monaten

@official_Gegeh I go beat gehgeh and Peller together Make una host am

Profilbild von BLUE kingdom 🌏
BLUE kingdom 🌏vor 5 Monaten

Portable shout well well,at the end...😭

Profilbild von The Brand Compass
The Brand Compassvor 5 Monaten

You sef wan beat Peller like this 😂🤣👇

Profilbild von Blaq
Blaqvor 5 Monaten

Na to set match with you and Verydarkman remain

Profilbild von George Dave
George Davevor 5 Monaten

Because of small wining wey peller whine you, you run go get six pack. You want beat him or you want kill him🤣🤣

Profilbild von POWERSON
POWERSONvor 5 Monaten

Nor be lie! There is a spirit that comes with delta. 🌚

Profilbild von Lannister🍁
Lannister🍁vor 5 Monaten

Make we no lie …..Geh Geh get perfect physical look 😹

Profilbild von Unfiltered
Unfilteredvor 5 Monaten

“We Dey drink fight like milkshake”😭😭 which time geh geh start Dey give head abeg

Profilbild von astarr
astarrvor 5 Monaten

I just dey remember how portable turn 360 yesterday as Carter give am one blow for the match 🤣🤣

Profilbild von NigeriaRemembers
NigeriaRemembersvor 5 Monaten

Geh Geh, no go kpai peller oo. Peller sef go cry like small pikin 🤣🤣🤣

Profilbild von MIRROR SOCCER
MIRROR SOCCERvor 5 Monaten

Peller you wan confirm wickedness 😂😂

Profilbild von Döpaminë🧠
Döpaminë🧠vor 5 Monaten

Shey the same peller wey nearly kee himself because of woman you wan follow fight

Profilbild von CASH LORD♰
CASH LORD♰vor 5 Monaten

🤜🦷😁🦷🤛

Profilbild von Ahm peddy ❤️‍🩹
Ahm peddy ❤️‍🩹vor 5 Monaten

Shame no catch this werey e want fight him son, shuu 😂

Profilbild von Cthat Bigbross
Cthat Bigbrossvor 4 Monaten

Na to press m like bread

Profilbild von ℕé𝕟𝕥𝕪
ℕé𝕟𝕥𝕪vor 5 Monaten

@only1kenzero You just dey find who you go beat 😂

Profilbild von AFRICAMUSTBEFREE!!!!!!!
AFRICAMUSTBEFREE!!!!!!!vor 5 Monaten

Geh Geh honestly you no look like who get money But it is all good bro 😜 One love ❤️

Profilbild von 🔝Top Striker ⚡️
🔝Top Striker ⚡️vor 4 Monaten

😂 na that discipline him need. Just roll one or two blow give am

Profilbild von Man nie💼♐
Man nie💼♐vor 5 Monaten

Juju no de active for night baba 😂😂😂😂

Profilbild von BAVIV
BAVIVvor 5 Monaten

@scottmeshach1 Change him name from Portable to Humble Smith 😂😂😂😂

Profilbild von Aduragbemi
Aduragbemivor 5 Monaten

@usbil01 Make GehGeh and Carter Fighter since he drinks fight like milkshake😂😂I wan check something

Profilbild von BAVIV
BAVIVvor 5 Monaten

@scottmeshach1 There’s a spirit that comes with been a Delta Word Dey there ohhh 😂😂😂😂😂😂😂

Profilbild von Mr. Raphael
Mr. Raphaelvor 5 Monaten

I put my wife and 2 cow down, peller go beat you 🫵🏽

Profilbild von SM💨 with Menduza🚚🍁🍀💨🍃🌱🪴
SM💨 with Menduza🚚🍁🍀💨🍃🌱🪴vor 5 Monaten

No be by Six packs my bro you fit throw punch 🥊

Profilbild von DeeX 🇳🇬 🇿🇦
DeeX 🇳🇬 🇿🇦vor 5 Monaten

Peller too small for u nah bro 😭

Profilbild von BAVIV
BAVIVvor 5 Monaten

@scottmeshach1 E go use blow take do makeup for him face 😂🎉😂😂

Profilbild von Lord XRP
Lord XRPvor 5 Monaten

Bring me this one

Profilbild von Bashir Abbayaro
Bashir Abbayarovor 5 Monaten

I no do again, i lost all my babes since i got admitted into gehgeh university. I don dropout

Profilbild von Prince Ademola
Prince Ademolavor 5 Monaten

Normally this guy go wound peller

Profilbild von adcon global
adcon globalvor 5 Monaten

Who snap this picture self

Profilbild von CityFanHub
CityFanHubvor 5 Monaten

Dracul says Geh Geh avenge Portable

Ähnliche Videos

You wan fight ashawo?😂
1:15

Sensitive content

You wan fight ashawo?😂

Iyke

335,568 Aufrufe • vor 1 Jahr