Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
My advice to Peller before the Boxing match ☝️🏧
51,386 Aufrufe • vor 4 Monaten •via X (Twitter)
34 Kommentare

Next Jarvis Birthday Peller go run buy her house for her. Let’s just forget Peller but e fit be say na juujuu that girl de use on Peller o

Na here sweet me pass 😂😂😂

He no wan learn 😆

No go choke because of peller and Jarvis matter o, peller normally no get sense.

Shey you and Peller was serious about the fight ni shuur Geh Geh make I help you beat dis boy nah 🤲🏾😖

If by any chance they get to end things, what would happen to the funds in the joint account? I’m just curious tho

But @official_Gegeh no lie about that girl at all..but make God help the peller guy sha.. at least him get people like GehGeh and carterefe wen care about am.. anything wen happen dem go still stand with am at the end..

Na u dey carry their matter for head….. let the peller learn his own lessons by himself…. Wetin concern us….

Una way Dey comment dis rubbish,Dey useless,so because say nah gal and base on say two of dem de relationship make him no do anything for de gal wa sweet him mind una way be man Dey mumu too much,I pray make God no give u daughter so u go Dey advice ur daughter

That song part burst my brain 😩😂

Break his teeth for me the boy too mumu

Fans can't wait to see slim skeleton and slim bone collide in the ring

All men are cowards very stupid,u don’t have any good tin to say ,it all about woman ,look how ur country is falling apart and u are here advising men ,are u not stupid enough,to be doing dis rubbish if as a Man U don’t get what u. Want from a gal u leave the relationship why dis

Make he listen to wisdom because sooner than later he will bring you your stone🤣

You wey dey drink fight like milkshake😅😅😅 Werey guy😁😁

Anytime I hear download something, na there i go surely end the video 👌

And na side, kissing, she they give him you can never kiss him straight to his mouth

He and the babe go later come for you shaa, but last last na GehGeh he go worship 😂

In all he said i note this ..if u are with a man and u give access to anoda man definitely the guy go think nah so you go do for him if nah him be ur real husband or boyfriend..!!! And this is true A house wife take note this words nah so ooo the man will never be serious with U

Gehgeh as you stingy reach you no fit install AC inside ur studio?

So many Lessons… welldone Professor.

Ah ahh Geh geh dash me 10k you too much bro😂🔥

Why do you like posting your videos from your university classroom half naked😂

Omo Gehgeh leave Peller oooo

You talk say you nor go advice Peller again lol 😂

JARVIS NA BAD PERSON TRUE TRUE

Geh geh abeg help me beat peller well I for don beat am since if to say him de near me 😂😂

Baba peller na losegurad boi stop till him advice 🧏♂️🥷🚷

Hmmm king Solomon talk to me 😭😢

this gehgeh na talent full hin body aje

@Only1_kamal This guy is saying the truth, I hope peller can just leave that girl, she’s just using him and she’s not proud of the guy The guy is so foolish, he will regret it and cry

He will learn in the hard way

This Jarvis really dey do too much and as Peller no want take your advice He go cry

Make you leave the girl proof you take this issue personal lol 😂
