Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Afa Peller you wan still fight ? ☝️🏧

152,613 просмотров • 5 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 41

Фото профиля Lexjay
Lexjay5 месяцев назад

Make Peller advise himself. Make him case no be like portable.

Фото профиля GehGeh
GehGeh5 месяцев назад

Leave am

Фото профиля Nnaemeka
Nnaemeka5 месяцев назад

Gehgeh should not try to fight with Peller. They are not a match at all. I no wan hear say they kpai young Nigerian streamer

Фото профиля GehGeh
GehGeh5 месяцев назад

No leave am

Фото профиля Rm_10
Rm_105 месяцев назад

Juju no dey active for night

Фото профиля GehGeh
GehGeh5 месяцев назад

No

Фото профиля Turnx
Turnx5 месяцев назад

Gehgeh you no get strength!! Make I replace Peller

Фото профиля GehGeh
GehGeh5 месяцев назад

You wan di* ?

Фото профиля Turnx
Turnx5 месяцев назад

Who be this one ?

Фото профиля RICHARDLISON ❤️💡
RICHARDLISON ❤️💡5 месяцев назад

@official_Gegeh Comot the stick for mouth make you answer question

Фото профиля Turnx
Turnx5 месяцев назад

@official_Gegeh I go beat gehgeh and Peller together Make una host am

Фото профиля BLUE kingdom 🌏
BLUE kingdom 🌏5 месяцев назад

Portable shout well well,at the end...😭

Фото профиля The Brand Compass
The Brand Compass5 месяцев назад

You sef wan beat Peller like this 😂🤣👇

Фото профиля Blaq
Blaq5 месяцев назад

Na to set match with you and Verydarkman remain

Фото профиля George Dave
George Dave5 месяцев назад

Because of small wining wey peller whine you, you run go get six pack. You want beat him or you want kill him🤣🤣

Фото профиля POWERSON
POWERSON5 месяцев назад

Nor be lie! There is a spirit that comes with delta. 🌚

Фото профиля Lannister🍁
Lannister🍁5 месяцев назад

Make we no lie …..Geh Geh get perfect physical look 😹

Фото профиля Unfiltered
Unfiltered5 месяцев назад

“We Dey drink fight like milkshake”😭😭 which time geh geh start Dey give head abeg

Фото профиля astarr
astarr5 месяцев назад

I just dey remember how portable turn 360 yesterday as Carter give am one blow for the match 🤣🤣

Фото профиля NigeriaRemembers
NigeriaRemembers5 месяцев назад

Geh Geh, no go kpai peller oo. Peller sef go cry like small pikin 🤣🤣🤣

Фото профиля MIRROR SOCCER
MIRROR SOCCER5 месяцев назад

Peller you wan confirm wickedness 😂😂

Фото профиля Döpaminë🧠
Döpaminë🧠5 месяцев назад

Shey the same peller wey nearly kee himself because of woman you wan follow fight

Фото профиля CASH LORD♰
CASH LORD♰5 месяцев назад

🤜🦷😁🦷🤛

Фото профиля Ahm peddy ❤️‍🩹
Ahm peddy ❤️‍🩹5 месяцев назад

Shame no catch this werey e want fight him son, shuu 😂

Фото профиля Cthat Bigbross
Cthat Bigbross5 месяцев назад

Na to press m like bread

Фото профиля ℕé𝕟𝕥𝕪
ℕé𝕟𝕥𝕪5 месяцев назад

@only1kenzero You just dey find who you go beat 😂

Фото профиля AFRICAMUSTBEFREE!!!!!!!
AFRICAMUSTBEFREE!!!!!!!5 месяцев назад

Geh Geh honestly you no look like who get money But it is all good bro 😜 One love ❤️

Фото профиля 🔝Top Striker ⚡️
🔝Top Striker ⚡️4 месяцев назад

😂 na that discipline him need. Just roll one or two blow give am

Фото профиля Man nie💼♐
Man nie💼♐5 месяцев назад

Juju no de active for night baba 😂😂😂😂

Фото профиля BAVIV
BAVIV5 месяцев назад

@scottmeshach1 Change him name from Portable to Humble Smith 😂😂😂😂

Фото профиля Aduragbemi
Aduragbemi5 месяцев назад

@usbil01 Make GehGeh and Carter Fighter since he drinks fight like milkshake😂😂I wan check something

Фото профиля BAVIV
BAVIV5 месяцев назад

@scottmeshach1 There’s a spirit that comes with been a Delta Word Dey there ohhh 😂😂😂😂😂😂😂

Фото профиля Mr. Raphael
Mr. Raphael5 месяцев назад

I put my wife and 2 cow down, peller go beat you 🫵🏽

Фото профиля SM💨 with Menduza🚚🍁🍀💨🍃🌱🪴
SM💨 with Menduza🚚🍁🍀💨🍃🌱🪴5 месяцев назад

No be by Six packs my bro you fit throw punch 🥊

Фото профиля DeeX 🇳🇬 🇿🇦
DeeX 🇳🇬 🇿🇦5 месяцев назад

Peller too small for u nah bro 😭

Фото профиля BAVIV
BAVIV5 месяцев назад

@scottmeshach1 E go use blow take do makeup for him face 😂🎉😂😂

Фото профиля Lord XRP
Lord XRP5 месяцев назад

Bring me this one

Фото профиля Bashir Abbayaro
Bashir Abbayaro5 месяцев назад

I no do again, i lost all my babes since i got admitted into gehgeh university. I don dropout

Фото профиля Prince Ademola
Prince Ademola5 месяцев назад

Normally this guy go wound peller

Фото профиля adcon global
adcon global5 месяцев назад

Who snap this picture self

Фото профиля CityFanHub
CityFanHub5 месяцев назад

Dracul says Geh Geh avenge Portable

Похожие видео

You wan fight ashawo?😂
1:15

Sensitive content

You wan fight ashawo?😂

Iyke

335,568 просмотров • 1 год назад