Loading video...
Video Failed to Load
Agbako modeee ๐ carry me come back here
52,317 views โข 2 days ago โขvia X (Twitter)
45 Comments

she go sabi act but addicted to drugs ๐

Ah swaer

This one don fra go far. ๐

No be small fra

Rehabilitate her, and help her talent afterwards

Wahala ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Just lol ๐

She just need rehabilitation She is going to be a good and great Actress

Absolutely

Je ho vah.๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Mimon

Lmao. Na wa o. Some people just come this life just to de do any bad thing.๐ . All their budiness na bad thing.

Ah swear

Hope this gurl dey inside the movie cause u don sell out already๐

She sabi act

Ejeh jesuuuuu๐๐๐๐

Lolz

Pastor sef collect Omo ๐คฃ

Pastor knack her throw ham for brt

Ahh what did just watched lol

Funny

Every details of this video is funny , this lady na vibes ๐๐

She cast pastor ๐ญ๐ People dey for this life

Ahaha ๐คฃ

@The1stAbbey

Ajeh this girl dey my street She no normal ooh

Really?

She dey pass my gate every morning carry rubbish

Omoh

Fra get level ๐น

This girl ikorodu girl

Where is dkwhykay

Agbako de oo!

Wow

What is banku

Fra d Nunu

Who born this odobs sef, bro you go take time oโน๏ธ

Wetin he do na

This is don fra, fra promax..

Lolzzz

God abeg ๐๐พ

Help her please ๐ wish I can but me self need help

Things dey happen inside life

10 is happening

This girl is a vibe
Related Videos
This woman don jam agbako ๐๐๐
Depegan of Lagos ๐ณ๐ฌ๐บ๐ธ
23,921 views โข 5 months ago
Sensitive content
Agbako mo de ๐๐คฃ๐คฃ๐๐๐
Engr. AbdulBasit
142,227 views โข 1 month ago
