Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Agenda don change 😂 #Arsenal
20,408 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)
19 Kommentare

Adika 😂

Same you said you distracted Chelsea with Morgan Rogers to go for Vini

Them never see anything

Which sleepless night LMAO

Headache keh na una dey get headache oo😂😂😂💙

Guy u dey very funny….you think Arsenal dey give anybody headache? 90 percent of post you go see on social media na Arsenal content creator talking about Chelsea…abeg who dey give who headache ?

You no go fit sign Vini.

E worry mind

Una wey be Messi fans, NR be so Una dey start false agenda

No he haven’t signed for the new contract

Isn’t cooking bro is fact , you can’t just erase history because you won domestic cup you can come for Neto he can give you the spark you need

No mind that big head Adika

But how can he leave real Madrid that have won everything to join arsenal it does not make sense nahh he go choose Chelsea against arsenal if say Chelsea dey champions League

Atama you fool ooh 🤯😮😂😂😂😂

Your eye don clear

If dem never talk about arsenal, dia mind no dey rest

No go cyber café go continue your learning 😏

No mind them

Oga if no be say some of una no dey tell una sef truth how u want take sign Vini? Be honest until that boy reach 29 before club like una fit sign am.
