Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

54,581 Aufrufe โ€ข vor 7 Monaten โ€ขvia X (Twitter)

30 Kommentare

Profilbild von Gonzalecs
Gonzalecsvor 7 Monaten

Kolu don upgrade ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von blvckboyofph๐Ÿฆฆ๐Ÿ’ซ
blvckboyofph๐Ÿฆฆ๐Ÿ’ซvor 7 Monaten

Tarrrrr see as my guy soft!!! Once money is involved, transformation is certain.

Profilbild von Jonesclef
Jonesclefvor 7 Monaten

If you go to Rome, you behave like Romans

Profilbild von MR. JOAKIMM
MR. JOAKIMMvor 7 Monaten

If pesin start to de understand kolu, wetin e mean abeg

Profilbild von RYDER's Clipsโ™ฟ๏ธ๐Ÿฅท
RYDER's Clipsโ™ฟ๏ธ๐Ÿฅทvor 7 Monaten

This one day match Naira for group. If them pick am now, them go say na child abuse

Profilbild von Mag bby ๐Ÿ˜˜
Mag bby ๐Ÿ˜˜vor 7 Monaten

Kolu go UK, come turn Tupac๐Ÿ˜‚

Profilbild von Okafor
Okaforvor 7 Monaten

Cold fit dey catch this guy low-key Na same barber dey barb that guy and portable nothing anybody wan tell me

Profilbild von Bigg Sammii โ™ฃ๏ธŽ
Bigg Sammii โ™ฃ๏ธŽvor 7 Monaten

Make Efcc no come for am later

Profilbild von ZICO VISUALS ๐Ÿ“ธ
ZICO VISUALS ๐Ÿ“ธvor 7 Monaten

๐Ÿ˜…๐Ÿ˜‚

Profilbild von official~icemoney
official~icemoneyvor 7 Monaten

As you dey enter Nija efcc go first gbe you Your head go correct ๐Ÿ˜ช if you no put who carry you travel for wahala first.

Profilbild von Kenneth Akhimien
Kenneth Akhimienvor 7 Monaten

Ok oh.

Profilbild von EMA
EMAvor 7 Monaten

Wetin be this? ๐Ÿ˜‚

Profilbild von SID ๐Ÿช–
SID ๐Ÿช–vor 7 Monaten

Follow for follow back abeg, if I no follow back make God take my life ๐Ÿ˜ญ๐Ÿคฒ๐Ÿป

Profilbild von I_Aaron@
I_Aaron@vor 7 Monaten

๐Ÿ˜‚

Profilbild von King_jnr
King_jnrvor 7 Monaten

Before Kolu dor come back him new engaged babe go dor carry belle

Profilbild von Awareness_Brah๐Ÿฆ…
Awareness_Brah๐Ÿฆ…vor 7 Monaten

Who carry them go uk self ๐Ÿคฃ

Profilbild von ๐”ฐ๐” ๐”ฌ๐”ญ๐”ฆ๐”ฌ โ€กโ™โ™โ€ก
๐”ฐ๐” ๐”ฌ๐”ญ๐”ฆ๐”ฌ โ€กโ™โ™โ€กvor 7 Monaten

Why I dey understand everything him dey talk ๐Ÿ˜ญ shey my life never spoil like dis ๐Ÿ’”

Profilbild von I_Aaron@
I_Aaron@vor 7 Monaten

Are they singing?

Profilbild von I_Aaron@
I_Aaron@vor 7 Monaten

@grok what's going on here

Profilbild von Jaco Builder's๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธ๐Ÿคฒ
Jaco Builder's๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธ๐Ÿคฒvor 7 Monaten

So tell me wetin money cannot change?? ๐Ÿ˜‚

Profilbild von AKIN
AKINvor 7 Monaten

Wssss

Profilbild von sofman
sofmanvor 7 Monaten

Go chop fufu madam

Profilbild von Viral Willy
Viral Willyvor 7 Monaten

Kolu Dey speak English ?

Profilbild von PUFF BABY
PUFF BABYvor 7 Monaten

Kolu don upgrade

Profilbild von YL_IN_LAGOS
YL_IN_LAGOSvor 7 Monaten

No time now ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Splendid๐Ÿงƒ
Splendid๐Ÿงƒvor 7 Monaten

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Muhammad yahaya
Muhammad yahayavor 7 Monaten

He say wetin I go chop๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ

Profilbild von Kenny Nation
Kenny Nationvor 7 Monaten

Omoh Kolu don first me enter London

Profilbild von Monie machine
Monie machinevor 7 Monaten

Upgrading

Profilbild von Stay_jiggy
Stay_jiggyvor 7 Monaten

Kolu don upgrade now oo

ร„hnliche Videos