Loading video...
Video Failed to Load
Ah, when did Wizkid sing this song?🤯🔥😳😩
36 Comments

That boy don sing songssssssssssd

Bro! Wizkid na Baba

Ko sele mi Starboy number 1

Wizkid wey don finish music..nah to dey rest now

Melissa steel ft wizkid burning down

@WizkidtheLegend Melissa Steel - Burning Down ft Wizkid

OMO WIZKID MUSIC NO DEY FINISH 😭😂 ♥️🦅

Shey you be genz ni ?

Damn wtf

Na just from one rubbish to another 🤦 I really feel for FC

Feel for yourself werey

Hmm

Legend Wizkid for a reason

Around 2001

Me i sabi, cuz i be old fan

Wizkid na baba❤️😁

Wait when you start to dey listen to wizkid? This song ma the period of downloading on Naijaloaded and co

Very hot fr

Keep streaming ❤

Bigwiz 🔥🔥😭

And you be Wizkid fan?

Me I no know ooo

@Adakuu17 Wizkid no Dey buy song like some people

@DjWayward_ Old song lol

Na today I know say you be new Gen z FC

Clean piece 😮💨🎶🦅

😆😆 funny ppl

🔥🔥

🔥

who be this

She looks like me 🫠

This what I want from big wiz always

My NEW AMAZING LESBIAN VIDEO

Go drop am na

Him email him verse to the girl

Which doing
