Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Ahhh, sorry oo🙆
163,531 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 32

The person who added that voiceover did more damage than the fan itself 😅😂

You see the person way add this sound to this video, he/she heaven na view once walai 😂💔

I think say she fall under anointing 😂😂😂😂

How the song managed to fit into the action remains hilarious

Village people right now.

God save her… with this irritating dance step wey dem always dance!

40-46 45,000

Abeggg ooo😂😭 Who add that sound

Kings college 😅 @ecevarist

Ahn, no be my Alma mater be this😭

Wetin carry her go near that can wey I keep there now? 👀

Aweeee, sorry ooo

Nah kings college be this

The person that added this song will not make heaven 🤣🤣😅

Wait, na King’s college them do this party, I just sight my hostel that year

Na who add that song?? 🤣🤣🤣🤣

I comot school una start to dey use tents for events 😂😂

@naughty_chrisss 😂😂😂

no be KC be this

@grok singer and tittle of the song used in the video

Lol 😂

Ahh 😌

🤣🤣🤣🤣

The person wey dig the pit no get joy She fall inside this one

Me I even wanted to ask why the caterer hasn't asked her to shift with her long hair extensions close to buffet stand.

The abeg oo just rhyme 😂

Thank God say the fan no dey on

@r_zarkey

Eweeee 😁

The soundtrack 😂😂😂 @DjKhadii

Looks painful mehn

Nha God saved you 😁😂
Похожие видео
Sensitive content
Wait oo, even the wife wey dey complain about the husband dey kpuff too?? 🙆🙆
CHUKS 🍥
587,188 просмотров • 4 месяцев назад
In fact these people didn't come to joke oo. Herrrrrh 🙆😩
Harrydarling💖
68,672 просмотров • 1 год назад


