Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Ahhh, sorry oo๐
163,531 Aufrufe โข vor 1 Jahr โขvia X (Twitter)
32 Kommentare

The person who added that voiceover did more damage than the fan itself ๐ ๐

You see the person way add this sound to this video, he/she heaven na view once walai ๐๐

I think say she fall under anointing ๐๐๐๐

How the song managed to fit into the action remains hilarious

Village people right now.

God save herโฆ with this irritating dance step wey dem always dance!

40-46 45,000

Abeggg ooo๐๐ญ Who add that sound

Kings college ๐ @ecevarist

Ahn, no be my Alma mater be this๐ญ

Wetin carry her go near that can wey I keep there now? ๐

Aweeee, sorry ooo

Nah kings college be this

The person that added this song will not make heaven ๐คฃ๐คฃ๐

Wait, na Kingโs college them do this party, I just sight my hostel that year

Na who add that song?? ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

I comot school una start to dey use tents for events ๐๐

@naughty_chrisss ๐๐๐

no be KC be this

@grok singer and tittle of the song used in the video

Lol ๐

Ahh ๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

The person wey dig the pit no get joy She fall inside this one

Me I even wanted to ask why the caterer hasn't asked her to shift with her long hair extensions close to buffet stand.

The abeg oo just rhyme ๐

Thank God say the fan no dey on

@r_zarkey

Eweeee ๐

The soundtrack ๐๐๐ @DjKhadii

Looks painful mehn

Nha God saved you ๐๐
รhnliche Videos
Sensitive content
Wait oo, even the wife wey dey complain about the husband dey kpuff too?? ๐๐
CHUKS ๐ฅ
587,319 Aufrufe โข vor 4 Monaten


