Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Ai is really advancing oooo. Wow 😮 👀
404,623 Aufrufe • vor 9 Monaten •via X (Twitter)
34 Kommentare

Bro, I really dislike this AI thing especially with creepy contents like this.

In another 5 years we won't be able to tell the difference between AI videos and real videos It's already happening with pictures You meet some influencers in real life and you will almost shoot "BLOOD OF JESUS" 🤣😂

Which kind salt be that and again why is a nurse cooking ?

E no go better for AI 😂

You no fit last 2 seconds for this world if you eat this AI food

AI could not remove the Maggi wraps? It is well

See as cow enter pot Ai no do well oo

You no go purge keh 😂

Ai is solving problem, at the same time bringing up more problem, it has turned us to detectives. Lol 😂

Be like afternoon dream

Omoh AI no try for that cow head wey Dey fry 💀💀😂😂

I have to say, even though I was annoyed and appalled, it held my attention through the end so I guess it did what it was supposed to do.

Seems the cow don dey resemble ekuke for here. Dem suppose lock the creator for cell🤦🏿♂️

The pot fly?

She no go fall ke?🤣🤣

Ai no even fit peel Maggi 😭

Which kain cow cooking process be this ? E quick o Una no even need kill the cow just escort it to the boiling hot water and it voluntarily agrees 😂😂😂

This lady needs to be apprehended immediately

You no go purge ke 😂

E reach to rush her to the hospital, what’s that confusion she & AI came up with

why them nogo rush am to hospital 😂 she don go cook rubbish 😂😂

@NdubuisiFe99341 Ds salt no come too much 🤷🏿

That last part kee me 🤣🤣🤣

Na Garri I dae see no be rice 😂

Rubbish lol

Facebook people go too chop am

Dem no dey peel Maggie 😂

This is terrible, Ai no try for here at all

This person no serious at all 😂😂

explain to me like a 5year old wetin be this ??

AI can do better pls

People say love is the best feeling… but finding a toilet when you have a running stomach? THAT’S the best feeling ever 😭🤣💔

This one na AIT 😂😂

😂😂
