Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Alfa don go use wrong sound on TikTok 😭😂

961,992 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

35 Kommentare

Profilbild von Engr Gentlesoul👷🏾‍♂️
Engr Gentlesoul👷🏾‍♂️vor 1 Monat

Dey wan bam Alfa keh😂

Profilbild von AYANFE
AYANFEvor 1 Monat

😂😂😂

Profilbild von SMG
SMGvor 1 Monat

Na wetin go cause the part two of “ija awon Alfa pelu awon Yellow” be this. @Bhadboi_OML monitor this one for part two 😂😂😂

Profilbild von Trhymesz
Trhymeszvor 1 Monat

Woni your ship will never sink.. “Moni Hinra shipu rii” 😂😭🤲

Profilbild von O L A
O L Avor 1 Monat

The wry for do ham intentionally 🤣🤣

Profilbild von AYANFE
AYANFEvor 1 Monat

😂😂😂

Profilbild von THE VIICE EXCHANGE
THE VIICE EXCHANGEvor 1 Monat

Agbako ma de 😂😂😂

Profilbild von Adewale
Adewalevor 1 Monat

I don laugh tire God 😭 He said he no even dey egbe for community 🤣

Profilbild von 𝐄𝐧𝐢𝐚𝐟𝐞 ✨🤍
𝐄𝐧𝐢𝐚𝐟𝐞 ✨🤍vor 1 Monat

I Dey eat pepper food abeg 😂😂💔

Profilbild von Idreeserh✌️
Idreeserh✌️vor 1 Monat

😀😀😀😀😀

Profilbild von ×Ona Ara×
×Ona Ara×vor 1 Monat

Who goes you Allah goes me ooo

Profilbild von Ọláyẹmí
Ọláyẹmívor 1 Monat

Alfa You go explain tire 😂😂😂

Profilbild von Dada oyinlola 🐐🐐
Dada oyinlola 🐐🐐vor 1 Monat

@olasebotifeg Omo na Yellow House be that ooo 😂

Profilbild von Ò l ì v è r
Ò l ì v è rvor 1 Monat

Lmao. Alfa just dey give highlight. 😄🤣😩 Alora...kini nra May your ship never sink...N ra shiipu ri o Awumen...A wu what? Tiktok is another world.

Profilbild von ® dɪˈpləʊmətɪst ☠︎︎🤴
® dɪˈpləʊmətɪst ☠︎︎🤴vor 1 Monat

Make Alfa delete the video nah Abi Shay Alfa belong ni

Profilbild von Thor Hibb 🐐
Thor Hibb 🐐vor 1 Monat

I saw abrakayakumullah . Laugh nearly off me 🤣🤣🤣

Profilbild von SHERIFFDEEN 🪖
SHERIFFDEEN 🪖vor 1 Monat

baba dey lament 😂😂

Profilbild von SKD X-tera 👾
SKD X-tera 👾vor 1 Monat

😭😭😭😂😂😂

Profilbild von AYANFE
AYANFEvor 1 Monat

😂

Profilbild von Sohibul Kalam Tv
Sohibul Kalam Tvvor 1 Monat

You don carry my video reach here again 😳

Profilbild von CHAMP
CHAMPvor 1 Monat

Olorun sea rara ooh That part off me 😂😂😂

Profilbild von HABIB.
HABIB.vor 1 Monat

@olasebotifeg 😂 Alfa don misuse sound !!!!! U go explain tire

Profilbild von olamilekan
olamilekanvor 1 Monat

Naso one call me for oju ore otta that time dey talk ahumeh...I just laughed say walahi I no wu anything

Profilbild von Omotayo Roll-in-dollars
Omotayo Roll-in-dollarsvor 1 Monat

Abrakayakumulahi 🤣🤣🤣🤣

Profilbild von Adeleke R. Bolanle¹⁵ 👨🏾‍💻🎨✨🇳🇬
Adeleke R. Bolanle¹⁵ 👨🏾‍💻🎨✨🇳🇬vor 1 Monat

😂😂

Profilbild von AYANFE
AYANFEvor 1 Monat

😂😂

Profilbild von JABULANI
JABULANIvor 1 Monat

Adua sogodo don carry Alfa trabaye oo 🤣😂😂

Profilbild von Pellz nation
Pellz nationvor 1 Monat

Alfa dy Tight setting 😂

Profilbild von AG_Sammy
AG_Sammyvor 1 Monat

@zu_lly_ Them wan turn alfa to fine boy but alfa no fine 😂

Profilbild von Mr Adewale
Mr Adewalevor 1 Monat

If you hold your phone on your left hand and can't stop laughing, Oya resume here

Profilbild von DAMI
DAMIvor 1 Monat

@GameLeaxy49986 This will be Alfa at 1am 😂🤣

Profilbild von ADEDEJI
ADEDEJIvor 1 Monat

Ija awon Alfa wa pelu awon yellow… 😅

Profilbild von AYOXX🪖🇨🇦🇦🇺
AYOXX🪖🇨🇦🇦🇺vor 1 Monat

😭😭😭😭😂

Profilbild von Akanni
Akannivor 1 Monat

Lol

Profilbild von Big Bash
Big Bashvor 1 Monat

Sayibu na sealord 🤣🤣🤣, agbakan

Ähnliche Videos