正在加载视频...

视频加载失败

Alfa don drop update 🤭😂

82,657 次观看 • 3 个月前 •via X (Twitter)

31 条评论

Adewale 的头像
Adewale3 个月前

Watermelon works very well, I don't know about bitter kola.

ACeeZ 的头像
ACeeZ3 个月前

na only tips to make Men last dem dey always share.

Lam 的头像
Lam3 个月前

Ogun IWOsan tunti di t’Islam 😂 dem no dey get sympathy for puna as u dey look dem so 😂 won feran obo bi werey 🤣

X.RL01 的头像
X.RL013 个月前

Normally watermelon dey work like magic lol . No worry na who sabi go sabi . Once I chop watermelon drink water no worry I stand fit 😂😂

Akin Alabi 的头像
Akin Alabi3 个月前

Very sharp update!

Olanrewaju Ayinla olayinka 的头像
Olanrewaju Ayinla olayinka3 个月前

Where was it written in the Quran or Hadith. Is this man normal

The Silent Strategist 📚 的头像
The Silent Strategist 📚3 个月前

Ma Sha Allâhu sheikh

Arieko 的头像
Arieko3 个月前

What bring Islam in eating watermelon 🍉 and bitter cola? 😂

Wazza 的头像
Wazza3 个月前

@ozil_alabi update

Aytech_TV 的头像
Aytech_TV3 个月前

Imagine backwards people 😮 no technology innovation to invent on what is next generation would be benefits. Only sexual enhancement they know

Ademola Luqmon 的头像
Ademola Luqmon3 个月前

Can u listen to him as if he's d most righteous Muslim cleric? Contrarily, people like him are the ones that are more diabolical. We all know as eee dey go. It's just sarcasm. Alfa broadday time, another person in the middle of the night. Only God knows who worships him genuinely

ONLY. 1 EMMA FIRE🚀 的头像
ONLY. 1 EMMA FIRE🚀3 个月前

@EMZY269 update!!

99🪔 的头像
99🪔3 个月前

Where inside which quran verse that one dey. Awon werey gbogbo. Without lies, islam dies!

Afolabi Akani 的头像
Afolabi Akani3 个月前

Alfa omo eru…Orin yin buru ke pasan aiye

Collins 的头像
Collins3 个月前

😂😂

OludreaSol 的头像
OludreaSol3 个月前

Awon Alfa lo de nkan morun ju

OLAYINKA🦍🦍🦍 的头像
OLAYINKA🦍🦍🦍3 个月前

Make Watermelon sha no go cost.

Femi Agboola 的头像
Femi Agboola3 个月前

Watermelon 🍉 dey inside Quran?

Honesty boy 的头像
Honesty boy3 个月前

😂

EL JINDO 𓃵 的头像
EL JINDO 𓃵3 个月前

@Okjames19

Pi.com 的头像
Pi.com3 个月前

Na esin Islam give us Orogbo and Melon?

LekanKazeem 的头像
LekanKazeem3 个月前

I go try am

Adecola 的头像
Adecola3 个月前

@Durnkayzor update

Drench 的头像
Drench3 个月前

Soft 😂

àrèmú 7 的头像
àrèmú 73 个月前

So na esin Islam get orogbo? 🤣😂 aye awon alfa yii ti baje pelu miseducation

Akin Alabi 的头像
Akin Alabi3 个月前

Thank you Alfa

ÓMO OGBOMOSHO 的头像
ÓMO OGBOMOSHO3 个月前

Watin

🅅𝗂𝗿𝘨íńмเภd̸👾 的头像
🅅𝗂𝗿𝘨íńмเภd̸👾3 个月前

Orogbo has always helped me — in a month I can eat Orogbo like 20 times- I don’t joke nor play with it

B'Oluwasegun. 的头像
B'Oluwasegun.3 个月前

😂😂😂

OludreaSol 的头像
OludreaSol3 个月前

Na only sex Una dey reference all X time

FOLARIN😜 的头像
FOLARIN😜3 个月前

Lowkey