Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
All these prayers untop food ?😭💔
16,677 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

I fit don chop my food finish before she pray finish. I won’t wait and that’s why I have my own mouth, I will pray with my mouth and eat with it

If you try chop, na u the devil dey use to scatter the family 😆 🤣

Vanity and fake people everywhere

I must have finished the food before you guys had finished praying

When your mother in law is mountain of fire member

Me while saying amen😭😭😭😭no be me go wait

Name of movie?

Haaaa This is Too Much nah 🤣🤣

Name of the movie pls😭

Food wey go don finish before una pray finish I go don commot there sef

@UTDTIMMY07 I go don finish my food

Wahala 😂

🤣enemy drink water neutralise the fire ?

I would love to watch this video, it lookks a lot interesting

lol 😂 This prayer for sweet if na Igbo she use pray aswear

That woman get wahala eeh 😂 😂 😂

Blood go too flow ajeh

@UTDTIMMY07

If na me food for don finish before she pray finish

Poor people and doing too much.

Kilode na 😂😂😂

My plate go don empty since

Some people Dey do ooo 😂😂

@grok what is the name of the movie

They are obviously not hungry. When better hunger mama them, they will open their eyes and start eating

Haha 😂

This one nah prayer abi nah shade 😂😂😂 Hunger go nearly kpai person

😭😂😂😂

😹😹Omo

Imagine say somebody like lekki street boy dey for this kind table 😂

As Osofia remove cap i don know say problem wan occur

Nice promotion

That’s such a long prayer for food. I bet many of them already want out of the prayer

I’d like to watch 😂

The matter long
Похожие видео
Sensitive content
These 2 are so silly I love them 😭😭😭💔💔💔💔
ꗞ𑣲🕷𝓥𝓪𝓷𝓮𝓼𝓼𝓪🕷ᡣ𐭩ꗞ🎈Lanterns Era
321,632 просмотров • 9 месяцев назад
Sensitive content
This your pay back too much now😭😭untop noodles😂😂😂
TUNMISE
40,332 просмотров • 11 месяцев назад
