正在加载视频...

视频加载失败

All these prayers untop food ?😭💔

16,677 次观看 • 3 个月前 •via X (Twitter)

35 条评论

General K.S.O 🐺 的头像
General K.S.O 🐺3 个月前

I fit don chop my food finish before she pray finish. I won’t wait and that’s why I have my own mouth, I will pray with my mouth and eat with it

daddy with sugar 的头像
daddy with sugar3 个月前

If you try chop, na u the devil dey use to scatter the family 😆 🤣

the troll 的头像
the troll3 个月前

Vanity and fake people everywhere

Emmanuel C. Akudolu 的头像
Emmanuel C. Akudolu3 个月前

I must have finished the food before you guys had finished praying

THE ROYAL HIGHNESS 🦁👑🇳🇬🇳🇬🇳🇬❤️ 的头像
THE ROYAL HIGHNESS 🦁👑🇳🇬🇳🇬🇳🇬❤️3 个月前

When your mother in law is mountain of fire member

De Royal 的头像
De Royal3 个月前

Me while saying amen😭😭😭😭no be me go wait

Victor Akintunde 的头像
Victor Akintunde3 个月前

Name of movie?

dev source 的头像
dev source3 个月前

Haaaa This is Too Much nah 🤣🤣

Chaz ✨ 的头像
Chaz ✨3 个月前

Name of the movie pls😭

John Fọlárìn🕵🏻 的头像
John Fọlárìn🕵🏻3 个月前

Food wey go don finish before una pray finish I go don commot there sef

Semi god. 的头像
Semi god.3 个月前

@UTDTIMMY07 I go don finish my food

KULTURE 的头像
KULTURE3 个月前

Wahala 😂

AcoNation 的头像
AcoNation3 个月前

🤣enemy drink water neutralise the fire ?

Elena💚||the lagos shoe plug👌 的头像
Elena💚||the lagos shoe plug👌3 个月前

I would love to watch this video, it lookks a lot interesting

UDOKA🦅🌴 的头像
UDOKA🦅🌴3 个月前

lol 😂 This prayer for sweet if na Igbo she use pray aswear

Boss lady 的头像
Boss lady3 个月前

That woman get wahala eeh 😂 😂 😂

Cruise 的头像
Cruise3 个月前

Blood go too flow ajeh

next rated 的头像
next rated3 个月前

@UTDTIMMY07

(Brian Ochi Gates Ihearahu) B.O.G.I 的头像
(Brian Ochi Gates Ihearahu) B.O.G.I3 个月前

If na me food for don finish before she pray finish

E.E ODUMA 的头像
E.E ODUMA3 个月前

Poor people and doing too much.

Timmy 的头像
Timmy3 个月前

Kilode na 😂😂😂

Emerazi gunners 的头像
Emerazi gunners3 个月前

My plate go don empty since

Marvo Sneh 的头像
Marvo Sneh3 个月前

Some people Dey do ooo 😂😂

Ize💙🌸 的头像
Ize💙🌸3 个月前

@grok what is the name of the movie

Ag Luv 的头像
Ag Luv3 个月前

They are obviously not hungry. When better hunger mama them, they will open their eyes and start eating

Chilled Fellow 的头像
Chilled Fellow3 个月前

Haha 😂

Faith John/Virtual assistant 的头像
Faith John/Virtual assistant3 个月前

This one nah prayer abi nah shade 😂😂😂 Hunger go nearly kpai person

Ifeoluwa||Digital Marketer 😊 的头像
Ifeoluwa||Digital Marketer 😊3 个月前

😭😂😂😂

Chaz ✨ 的头像
Chaz ✨3 个月前

😹😹Omo

Think Life 的头像
Think Life3 个月前

Imagine say somebody like lekki street boy dey for this kind table 😂

Cassper leo🌴 的头像
Cassper leo🌴3 个月前

As Osofia remove cap i don know say problem wan occur

Anthony Ugo 的头像
Anthony Ugo3 个月前

Nice promotion

Mindez ♍️ 的头像
Mindez ♍️3 个月前

That’s such a long prayer for food. I bet many of them already want out of the prayer

👑 OMA 的头像
👑 OMA3 个月前

I’d like to watch 😂

Web3Specialist 🔶 的头像
Web3Specialist 🔶3 个月前

The matter long

相关视频