Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
“Allergies” June 12 🐉save date🪐
546,648 Aufrufe • vor 3 Monaten •via X (Twitter)
35 Kommentare

I’m allergic to broke azz bltches in 2026? Baba if u no sabi wetin to sing again , use Chat gpt write ur lyrics … then let suno ai compose the song for you… this song lacks sauce … no hating . Just the simple truth .

as i hear the beat i know say e go too tap with igbo

Make you and zerry just invest on famous abeg, Una don try! Keep this rubb!sh abeg, nah Benin people you go whine with this assssss

wetin be this, oga?

You left the studio for soft life too early, boss. 😭 Wizkid wey you dey copy today first spent years grinding and perfecting his sound before the superstar lifestyle entered the chat. Give us another Evil Receive. Right now, the music sounds like the engineer forgot to save the final version. 😂

Bro your face don Dey strong oh

Delete this oo them go drag you oo. 123 Let them start

You don guide no worry, you don start to dey get allergy to good music

You see wetin dey go on for Nigeria you still get mind drop rubbish music

Gbedu no fit finish 📌 On repeat 💯

After laho you just dey drop mid songs Wetin do that first snippet you released??

you had a good music run when in Dapper.. wizkid spoil ur life, u started living fast life too early instead of putting effort on ur craft.. wizkid wey u Dey worship, when he started, he calm down & focus on his craft. Give me song like evil receive not all this trash u Dey sing

Active

Is it me or he lost weight The sound bam sha

Omo this gon crazy 🔥🔥 I can’t wait for this song to drop

Na only who no get ear go talk say this song no tap 💯 🔥🔥🔥🔥

Oga we dey wait for this music

I no get speaker wey I go use vibe Allergies, God abeg 😭🙏

You don find hit songs tire 🥺😭😂😂😂💔

omo wetin be this

Country Dey spoil ,u still get mind enter studio sing this rubbish?

Mugu this is 2026. Nobody is listening to your gibberish anymore.

No need to lie Omo this one nor enter ooo ótionwman

@abazwhyllzz How many likes for you to keep am?

@abazwhyllzz Your face has changed Like very very well especially in this video

the song will grow on the crowd yunno, DJs will repeat and abuse it so much until you'll have no choice again than to know the whole joint word for word, they will carve out a catch phrase out of it and put it all on your faces, make it a slang and y'all will run with it, run the numbers up on all platforms and by so ladies and gentlemen, y'all have the song of the year 😌😌

Nooooo Ayra is dropping 😭😭

Instead of all these Nigerian artists to gather and try make anthem songs for next year protests, una still dey release noise.

If e no flop call me bastard

End of an era!!

Nigeria dey spoil you wan drop song next week 😭

see as you look like bacteria

Bro you good? You slimed down a lot

Be like ogun dey kee u and ur rubbish music

Country dey spoil, this one still one use mid kee us

