Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Almajiri Alagidi Part 2 😅

22,082 просмотров • 10 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 32

Фото профиля Unreal X 𒀭
Unreal X 𒀭10 месяцев назад

Pls stop paying attention to this babe..she wan blow

Фото профиля World Champions 🏆 🥇🏅🏆
World Champions 🏆 🥇🏅🏆10 месяцев назад

Na that eje jesu dey sweet me pass try dey talk am like 3 to 4times in your videos thanks

Фото профиля kroo💤
kroo💤10 месяцев назад

Omor as I Dey read all comment I no see any lady comment for here e mean say all of them nah Almajiri

Фото профиля dc Oluwalolope
dc Oluwalolope10 месяцев назад

If you like dey let girl dey whine because she be fine girl no wise up you go learn 😂😂😂

Фото профиля DOCTOR WALL
DOCTOR WALL10 месяцев назад

Courtesy my @$$ 😂😂😂

Фото профиля Dazuki not Sambo😈
Dazuki not Sambo😈10 месяцев назад

@DanielFadola Blunt Almajiri òní standard isonu😅

Фото профиля Ope 🌴
Ope 🌴10 месяцев назад

See bro... Bro to bro we go leave this country one day!!?

Фото профиля Ade
Ade10 месяцев назад

Na you set standard but na me go pay for am😂 Oya nau 🤣

Фото профиля The Special Plug (TSP)
The Special Plug (TSP)10 месяцев назад

🤣🤣🤣🤣🤣😂😂😂🤣Mo ti rerin emi mi tife gbena pamon

Фото профиля shegzzz
shegzzz10 месяцев назад

Just leave these girls alone All of them think like mosquitoes lately

Фото профиля Big Mike
Big Mike10 месяцев назад

Elebi 🤣🤣girls ehh

Фото профиля Assured HOMES x WEB3
Assured HOMES x WEB310 месяцев назад

Ire oo😂😂😂

Фото профиля DLS Guy
DLS Guy10 месяцев назад

Osinwin

Фото профиля ADEMiiDE
ADEMiiDE10 месяцев назад

Ireee ooo😅😅😅😀😀😀

Фото профиля Drezy-010
Drezy-01010 месяцев назад

Hunger game

Фото профиля Iceking manager
Iceking manager10 месяцев назад

Awon aladanwo omo 😂😂😂

Фото профиля Emperor
Emperor10 месяцев назад

Omoh, some guys just dump somehow, why tf will I be apologizing cause I no pay for your suya you waka to come buy yourself 🤷‍♂️🤦🏾‍♂️ First, you can’t ask a girl if she has eaten. Now it’s you gats pay her bill

Фото профиля Alardhey 🟪
Alardhey 🟪10 месяцев назад

😂😂😂 your video dey always carry me go far

Фото профиля OLA. 🦁 ♌️
OLA. 🦁 ♌️10 месяцев назад

Ire ooo ke 😂😂😂 Almajiri oni standard

Фото профиля Dlonewolf
Dlonewolf10 месяцев назад

Okete Re o😅 God Abeg 😅🤲🏾😭😂

Фото профиля TayoDesk
TayoDesk10 месяцев назад

We for dey run dis world like vultrimite, the weak men should be put to knife.

Фото профиля M_Modesty
M_Modesty10 месяцев назад

Ire oo 😂😂

Фото профиля Stevenashonit🌿🦞🀄️
Stevenashonit🌿🦞🀄️10 месяцев назад

Na man Dey cause all this nonsense fr bc why tf will you be telling her sorry I didn’t pay for your Suya wtf.

Фото профиля TommyH0
TommyH010 месяцев назад

Her own standard na to get paid for number and food money. Omohh Oga o 😆😆

Фото профиля I AM CHI
I AM CHI10 месяцев назад

Is the Okete part for me 😂😂😂😂

Фото профиля AskTouchClean 🧼
AskTouchClean 🧼10 месяцев назад

Eje jesu 😂

Фото профиля Glittering Home Decorations
Glittering Home Decorations10 месяцев назад

Nobody dance gbedu this time?

Фото профиля Eye Bee 🦅
Eye Bee 🦅10 месяцев назад

Eje jesuu 😂😂

Фото профиля TLM
TLM10 месяцев назад

She is just an entitled bastard 😂😂

Фото профиля Godwin change
Godwin change10 месяцев назад

🤩🤩🤩

Фото профиля OLADIMEJI (WealthBecomeTwo)
OLADIMEJI (WealthBecomeTwo)10 месяцев назад

Almajiri ya werey gan 😂

Фото профиля 𝓘𝓶𝓶𝓪𝓬𝓾𝓵𝓪𝓽𝓮
𝓘𝓶𝓶𝓪𝓬𝓾𝓵𝓪𝓽𝓮10 месяцев назад

Your laugh dey always pa mi 😂

Похожие видео