Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Almajiri Onii Shawarma 🤦🏼♂️😭
Комментарии: 28

She’s just a baby girl na

I too like MKO I swear 😂😂😂

Dem many for my snap ehh me self tire

Nah because say man no guild, if a man guild Wella no girl be big Girl for here

Dem too plenty for my snap, I Dey feel irritated 😣 sometimes sef

First and foremost, where is their parents?

God punish any man that follow girls like this

😪

They no real at all MKO 😩🤣

Baddy girl

😂😂😂😂😂😂😂

@MkoTheComedian If you know you know 😹

Shawarma is delicious 😋😅

😂😂😂🤣🤣

🤣🤣🤣

I Don die 😃

😂😂😂

Eje jesu 🤣🤣🤣

Okan yin oni bale 😂😂

Bruh you’re one of Angel that God sent to GenZ now adays cos some guys are fool

That one no concern me, na people wey dey date them I go blame. Abeg van you share your shirt plug pls

Bro you done dey level up. Abeg leave all these local almajiri. Enter island come see wetin Almajiri dey some Idan.

I no sure say one sensible guy fih Dey relationship with this kind girl oo Cuz how on earth would someone date a girl like this 😂😂😂😂

🤣😂 je ho vah 🥹😭

@Owolaborn__ 😂😂

Oga o 😂

Dem plenty for all social media apps

LMAO 🤣
