Loading video...
Video Failed to Load
Shawarma and ewedu?
30,333 views • 11 months ago •via X (Twitter)
35 Comments

Forget pregnancy craves ohh , them suppose beat some of una

Make nobody mention Yoruba here o, we no kw her😫😫😫

True true they suppose fence Ibadan

Na why some ladies no Dey wẽt be this

Yoruba’s are the Indians of Nigeria

I am convinced 80% of Nigerians suffer from mental illness

How did we get here??

You go con mess everywhere go be like say na skunk pass

Na ewedu girl co ask

@Babie_tems Not to judge her taste buds tho, but this thing she's doing is for people who have escaped famine, and can't remember how to combine food anymore

What kind of mixture is this??

This should be considered illegal na

Did a freestyle can I get a repost 🥺🙏🏽

Na those 2 sausages pain me pass

Odenfi igbaje sayo

Any small thing Yoruba! 😭😹 Abeg we no sabi her o 🤧

Watin never make tbem fence Ibadan

Is this supposed to even be a combo

The Obowg later 😭😭😭😭😭

God suppose Dey take some people

Sapa go just dey make person discover different culinary skills

hopefully the clinic she would go to after this rejects her amen.

Na veggies deh inside shawarma nah and ewedu too na vegetable sooo 🙃🤷🏽♂️🤷🏽♂️🤷🏽♂️

She need to be taken to a psychiatric before it gets worse. WTF

@grok download this video

She dey do like insane human being, she fit get mental illness 😂

Baddies and their rubbish consumption

Her breast is covering her stomach for me to Know if she’s pregnant or not before I comment wetin Dey my mind.

Them fit use turkey 🦃 chop ewedu?

Is everything okay in her family house?

This one na wild animal

Una just dey carry do

Az how nah

you dress finish do lip combo kon set camera dey chop ewedu and shawarma, sigheed !! mms

See as she fat she still dey chop like thief after them go dey complain about weight issues.
