Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Already falling by Davido🥹💚
Комментарии: 37

Davido trying to submit oriade for Grammy Grammy officials:

Swear say this song dey sweet you, Abazz 😭😭

Show love here

Oya dance am well if you say e sweet Na 😂

If shyness was a man 😭😭😭 You’re alone in the house still you’re still camera shy 🥹

na this song davido wan use collect Grammy

@Jet_hro007 This song gosh❤️🔥

@Jet_hro007 I love it❤️

Na d 15m Davido promised you dey your hand so?👀

Why you Dey dance off the beat?

@owolatunbi_ you just Dey force everything 😂🫵🏽

Same una wey been the slander Wiz “Oya, make we just dey kenkele Gimme body, make we jengede” Na the same una delusional mfs the vibe to Davido “ oshokor, oshokor Oshokor, yokoto You give me, I take am I fall in yakata Man, I go pay Man, I go pay, dadada” Make una collect una big L jor

See as you dey dance, nothing money no dey do o 😂💔 Abeg come explain this lyrics first 👇🏾😂

Na rubbish be this Well you no fit tell your helper say e sing rubbish

this your dance ehn😂🔥🔥🔥

🤣🤣

Thank God say we get wizkid for our industry and just good music and good vibes and FC the biggest Fans Base in history No cap 🧢

You keh That money wey you collect, na time to vomit am be this🤣🤣 you go dance tire

omo, dance no fit you o abazz😂

Give dem my Abazz 💃😁

Them don change prison outfit colour?

Swear say this music sweet you 😂

You don chop dodo you can’t say the truth. Swear on your life that this Davido Album 💿 is nice.2/10

@WorldMap0147 🔥🔥

E hot gbammm🥹🥹🔥🔥🔥 Sha remember to sleep for atleast 8hrs everyday😌

Swear say you Dey enjoy the song

this is the reason i don't blame people who support APC. once you've collected ₦5,000 and five cups of rice, defending them becomes part of the deal. this mf sold his soul for ordinary 15million

He must surely work for the money wey e collect na 😂

U no go work for the 15m khe,them no born u well🤣🤣

Your fav no sabi sing You no sabi dance 😭😭😭😭😭 two dead beat

You go definitely vibe because hin don help your life so wether the album sweet or e no sweet u no get choice

@davido

Easy make the teeth not fall

U self no even understand wetin u Dey dance self u sha Dey do like mumu for there😂

I don’t know but it seems so forced. Maybe it’s your way of being but your vibe looks so unnatural. Sorry

Money no be your mate na

I’m going to be honest with y’all, the album 💿 is nice but I’m giving it 7/10 ✔️
