Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Always overlapping
10 Kommentare

Musk Jnr. 🀄🇺🇸vor 2 Jahren
you don pami 😭😭

Sleemzy 🎭vor 2 Jahren
Nothing wey you wan tell me Gilmore dey play ball 😹🔥

JABULANIvor 2 Jahren
Gilmore! Take your flowers 🌹 You sabi dis thing

Lahnrhevor 2 Jahren
Mission accomplished😂😂

GheêDèx👀vor 2 Jahren
Omo Gilmore sef sabi play ball. See touches abeg..😮💨😂

sparksvor 2 Jahren
Your yansh go turn razor 😂😂

Four-eyed Edo Boy™vor 2 Jahren
😭😂😂😂😂

Sleemzy 🎭vor 2 Jahren
I hate it when coach wan convert me go defense 😹😹

Epl Pidginvor 2 Jahren
Onana dey work o, see am for post🤣

Sont_Manovor 2 Jahren
Banger boy

