Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Amiri out midnight 🔥🔥🔥
213,624 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

I like TML but I no get choice than to follow Wetin seyi talk E say erase all Judas boy music for my playlist na why I erase oo na the prophet wey God send come be that Iffa no follow ham God fit vex

Amiri kor …. Louis Vuitton ni

@seyi_vibez tml good pass you werey 😒

Amiri out midnight.. Stay active 🥷🔥🔥🔥

This one tap 🔥🔥🔥🔥

You fit talk Wetin I talk but don’t talk Wetin I no talk ….. I pick call when money call…. TML👿👿👿

@Tml_vibez You bad... no worry. 🤝🏽🤍

Una no wan hear am again but once he dropped una go don full his comment section who dey deceive who ? 😂😂🤲

Message to @seyi_vibez No talk wetin he no talk 🙂↔️

Na only Nigerian artists go title song Amiri but them go sing gucci. What’s now the Amiri in this song?

Pawon ✨️

Na cos say you wan drop you Dey stain seyi ?

guy watin you dey sing ?

Omo Werey sabi . Omo I gats forgive you 😂 there Jor

Walai dapper don change this boy sound 🤔

I go listen cus you too good but you be mumu

You be fool guy so na because you wan drop na why you come internet Dey rant ogun kill you for me

We no Dey hear your gbedu again guy

You’re bigger than him

Front seat for me!!

you good pass him bigger than him talented than him 👏🏿❤️🔥

❤️🔥

TML you good pass Seyi vibes 🔥🔥

No b only Amiri nah Amiru so nah bcuz u want drop dat y u day drag Seyi u dis ingrate

@JbrandyOfficial Amiri

Looking forward into that, can't wait to vibe this tune, big fan straight outta ug🇺🇬.

Who go help you stream am Judu?😂😂

Baby goat

Bring it on dwag i love you 😩

TML!!!!!😭😭😭😭🔥🔥

@Tml_vibez you too sabi 😍😍

TML you’re special

Up up way Ogo ❤️

Na because of this project you write life story for your x Omoh you get sense for advertisement

You too sabi wallhai… All d way from IPJ.. Konibaje
Похожие видео
Sensitive content
Pray out this MIDNIGHT 🔥🔥🔥🔥🔥🔥 MACHALA X KHAID🔥
CARTEREFE
1,396,765 просмотров • 1 год назад
