Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Loading video...
Video Failed to Load
Pray out this MIDNIGHT 🔥🔥🔥🔥🔥🔥 MACHALA X KHAID🔥
1,395,938 views • 1 year ago •via X (Twitter)
11 Comments

DAMI FOREIGN🥶1 year ago
I never hear your own voice o

Solar Heavy1 year ago
omg you gotta check this song out

Vinnie Dc1 year ago
Your coffin don dey look you already

SIR CHUCHO🎖️1 year ago
Deaf people no know wetin God do for them… I rather listen to this dumb guy song

Chuks Ohax1 year ago
Go hawk am for TikTok eje… nothing for you here

MÄÇHÄLÄ 🦅🦅1 year ago
Ngl this one bang I know say Wizkid fc Dey always get brain ❤️🦅 You’re bigger than Peruzzi brrrr Even dremo self

Kingsley⚽️🏀💚1 year ago
Why you dey move fast pass the song ?

STAYRICH💰🇨🇦🏴🇳🇬◽1 year ago
You sef de one place nah . you be Grammy vixen ?

•𝔻𝕒𝕟.1 year ago
E tap make we no lie

Oye1 year ago
Omoo this song go hit small ooo, make we no lie😸. But why your body no stay one place?

Cleverly 💐1 year ago
Your name na Machala or Carter ?
Related Videos
1:08
Sensitive content
Pray for NDC🔥🔥🔥🔥🔥
Don
86,028 views • 4 months ago
