Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Loading video...
Video Failed to Load
AND I GO CHOP THEIR GOAT FOR DINNER !
69,594 views • 1 month ago •via X (Twitter)
34 Comments

@abazwhyllzz I’ll keep supporting you till you give up.

But you dae copy mavi style ..😂😂😂 @mavoswago is forever your fucking blueprint

@Ov_Philip Streaming you never succeed now na music you wan Dey sing, you de mumu up and down like Osakpolor

Will you give my brother a try @davrel99

@abazwhyllzz You Dey sample number 1 for your song😅😅your healing process long kpa

Davido made you think music is easy abi😂😂😂

Na @swagbag style be this criminal 🤣

Why u dae copy mavo style… number one …

@abesusai I will keep supporting till you give up

Mavo own you 😂😂😂😂💔

he de sing trash"but u carry him music add for this nonsense 😂😂 de find trouble think say davodo de ur back till them pick u😂💔💔

You go stream farm till thy kingdom come

Release this music for only your family members, wtf 😒

Deaf people no know wetin God do them😟😂

The person wey advise you to dey sing go kill that person guy😭😭 Wetin be this

Lowkey this guy is goooooddddd

You can go big without beefing with other artists they is room for everyone to shine una too like beef for this industry

Hard asf ❤️❤️❤️

Bro make u and davido just dy stream each other music

GUY nothing pain me pass the people wey dey dance for the video ALL PRETENDS

Bro if nobody wan tell you, me I go tell you! Your producer just Dey use you chop ajeh! E sure me say anytime you record system Dey always crash.

Mumu lol

If Nigeria na functioning country u suppose Dey jail for this song

Kilometer keh ? 😂 Mavo will always be your fckn KING 😂

You no fit see Davrel for this kind settings

@davrel99 too good 💯💪🏽

Why is bro tryna sound like Mavo too bad 😭

Make I tell you truth😮💨😮💨 you get voice just think out of the box

Dem don write song wey you nor know give you 😭😭

We go chop thier goat for dinner 🤣🤣💔🫵 I want to call my lolo omo this guy don kill aura salad 🤣

No wonder mavo talk say he no sabi you

Na you be Number 1 khe???? You wan deh compete with Davido now now???? 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

You go use your hand download your song

E be like say na bandlab una producer dey use 😂
Related Videos
Sensitive content
Bwooooo I for too chop am aje, I go lie for you seh #BBNaija #BBNaijaS10 #krusaders #Kuture
Kuturejnr
1,080,271 views • 1 year ago
