Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Android users shout power ๐๐
24,108 Aufrufe โข vor 8 Monaten โขvia X (Twitter)
32 Kommentare

We android users don see watin to use hold body

Nd he hold iPhone for hand, android users dem dey deceive una ๐๐๐

This one sweet pass the main song.

@D_Apoztle Some iPhonesdey use 2 sims, iPhones with original battery life will last over 4 hours while watching movies, and the main reason why iPhone Dey quick hot na the back casing, try remove ur android back cover one day he go shock you say within 5 minutes ur phone fi cook beans

iPhones actually uses two sims

"They're right but I can't prove it" ๐๐๐

๐๐๐๐abeg put the song for audiomack

I dey use both. I no fit lose๐

Android users flexing right now.

Him forget to add if you need more space you go need buy new iPhone

Android users win ๐ฅ

Power.... Android for life.... Peer pressure gat nothing on people lyk us.

iPhone wey fit use 3 sim dey play ๐๐ I dey use 1 physical sim with 2 esim something you canโt do on Tecno unless you buy google pixel or Samsung ๐

Powerโ๐พ... Powerful โ๐พ powerfully โ๐พโ๐พโ๐พ

Una donโt know ball

E no supposed b3t4 @Apple and their users ๐

banger

U people ehnn

Android users

I have both but he is right ๐

Abeg power ooooo ๐คฃ

Baba try finish ๐

The song is too sweet iPhone user sing your own make we see Shey you dey feel it ๐คฃ๐

Na iPhone users dey suffer pass for COD

Banging sound ๐ฅ๐ฅ๐ฅ

@kunjhay29 say Power!

@stine_OG @kel_rhoda @Official_Tirak @Exboy6073 @dubiiofficial_

My cousin go dey put her phone on top cold water when E start too dey hot๐

Ask ham say which phone he use make the video ๐

๐๐๐

@heisrema come oh ๐คฃ

Poooooooooooooooooooooooooooowwwe3eeeeeeerrrrrreeeeeerrrrrrrrrrrrrrrrrrrrreee4rrrrrrrrrrrrrrrrrrr
