Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Omoh Android users dey suffer o 😂😂💔
229,730 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 37

Low budget android users*** Not my Samsung S25 Ultra 😏😏

Hmm rich people don cone

This thing go frustrate person 🤣

That year😪💔

Don’t generalize it. They’re different brand of android you know that right

I don’t think I’ll be able to use any phone aside from an iPhone. Other phones would feel too slow for me I might even smash them on the floor out of annoyance 😁.

But na that same android users fund your surgery money o

On top my S25 ultra 1 terabyte phone and my google pixel 10 pro XL. The two alone will buy land in Ayobo. I don’t have any of those but I’m alive.

Just a 3GB phone and nothing more

Background song:

😭😭😭 Depends on the android tho

Omo what’s going on 🤣

Not my S25 ultra sha Fast af

Omoh 😂

It took 5 working days for TikTok to load 😂🥲

See as e dey hang

Lol not all android phones though you don touch better pixel or Samsung but I still prefer iPhone abeg e get one sweet feeling wey e dey give 😂

Pure capping...... Inside android, ANDROID dey

This one na old android with bad OS

It is not all about Android, it is about the network .

You are soo dumb like most whites thinking Africa is a country. You can't just say Andriod users bro. Learn

Na low budget android be this… e go frustrate your life

That phone lacks ram and a good processor like wtf

This is exactly the condition of My Tecno pop 7 right now,this phone don make life tire me 😭😭imagine trying to open Whatsapp for 10minutes e go just hang their like that ,omooooo you can't blame people that go extreme for money oooo because some frustration ehnnn

Werey don frustrate 😂😂💔

U dey wyn e android no good

Even iPhone Dey do this thing 😂 let your phone memory full first lol

Lol 🤣 you know how much money that phone have given the person, don't Play we don't know the history of that Android phone

I wonder how they survive this too👇

I tell android user say my earphones na 10k He come Dey reason me like maybe they shit me . I just asked em which phone you Dey used say android, Mtchew shame just move am comot for my shit , ur cheap android want take compare iPhone Werey

Hustle rate bi ti Poco me i no dey stay one place , but no be for Android users 😂

🤣🤣🤣see waiting time

I use s23. My phone is faster than all my phone iphones. Some of them got 14 and 15. So shout the hell up. Na ur guy broke go da use itel.

There are better androids…….

🤣🤣

omo if e don pass samsung or google pixel, i no dey do

😂😂😂😂
