Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Android users shout power 😂😂

24,108 просмотров • 8 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 32

Фото профиля TOCHI ☯️
TOCHI ☯️8 месяцев назад

We android users don see watin to use hold body

Фото профиля Nellee ibile
Nellee ibile8 месяцев назад

Nd he hold iPhone for hand, android users dem dey deceive una 😂😂😂

Фото профиля ViralBlaze 🇳🇬🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿🇯🇲
ViralBlaze 🇳🇬🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿🇯🇲8 месяцев назад

This one sweet pass the main song.

Фото профиля Swiss 🇨🇭🫣
Swiss 🇨🇭🫣8 месяцев назад

@D_Apoztle Some iPhonesdey use 2 sims, iPhones with original battery life will last over 4 hours while watching movies, and the main reason why iPhone Dey quick hot na the back casing, try remove ur android back cover one day he go shock you say within 5 minutes ur phone fi cook beans

Фото профиля SALT🧂
SALT🧂8 месяцев назад

iPhones actually uses two sims

Фото профиля ỌLÓBA
ỌLÓBA8 месяцев назад

"They're right but I can't prove it" 😂😂😂

Фото профиля SMARTX231
SMARTX2318 месяцев назад

😂😂😂😂abeg put the song for audiomack

Фото профиля Mr_Rizz
Mr_Rizz8 месяцев назад

I dey use both. I no fit lose😎

Фото профиля Aro Exclusive
Aro Exclusive8 месяцев назад

Android users flexing right now.

Фото профиля Palmwine Papi🌴
Palmwine Papi🌴8 месяцев назад

Him forget to add if you need more space you go need buy new iPhone

Фото профиля RhB 🕊️🦚
RhB 🕊️🦚8 месяцев назад

Android users win 🥇

Фото профиля Olubode Oluwaseun Dare 🌙
Olubode Oluwaseun Dare 🌙8 месяцев назад

Power.... Android for life.... Peer pressure gat nothing on people lyk us.

Фото профиля BIG -J
BIG -J8 месяцев назад

iPhone wey fit use 3 sim dey play 😂😅 I dey use 1 physical sim with 2 esim something you can’t do on Tecno unless you buy google pixel or Samsung 😄

Фото профиля Laez Rofawn
Laez Rofawn8 месяцев назад

Power✊🏾... Powerful ✊🏾 powerfully ✊🏾✊🏾✊🏾

Фото профиля DAHBOSS 💸
DAHBOSS 💸8 месяцев назад

Una don’t know ball

Фото профиля Dominik2Dwurld Efb 🇳🇬
Dominik2Dwurld Efb 🇳🇬8 месяцев назад

E no supposed b3t4 @Apple and their users 😂

Фото профиля thebki
thebki8 месяцев назад

banger

Фото профиля ʍ🅾️β๏ℓąjɨ
ʍ🅾️β๏ℓąjɨ8 месяцев назад

U people ehnn

Фото профиля BOY ONYEZE
BOY ONYEZE8 месяцев назад

Android users

Фото профиля 🇳🇬🇧🇯🇹🇬🇬🇭
🇳🇬🇧🇯🇹🇬🇬🇭8 месяцев назад

I have both but he is right 😂

Фото профиля Pretty Boy🤎
Pretty Boy🤎8 месяцев назад

Abeg power ooooo 🤣

Фото профиля osas
osas8 месяцев назад

Baba try finish 😂

Фото профиля 𝕬𝖉𝖊𝖉𝖆𝖞𝖔 𝖔𝖑𝖚𝖜𝖆𝖋𝖊𝖒𝖎
𝕬𝖉𝖊𝖉𝖆𝖞𝖔 𝖔𝖑𝖚𝖜𝖆𝖋𝖊𝖒𝖎8 месяцев назад

The song is too sweet iPhone user sing your own make we see Shey you dey feel it 🤣😁

Фото профиля S_ola
S_ola8 месяцев назад

Na iPhone users dey suffer pass for COD

Фото профиля Oversabi Nurse 👩‍⚕️🇬🇧
Oversabi Nurse 👩‍⚕️🇬🇧8 месяцев назад

Banging sound 🔥🔥🔥

Фото профиля ABDUL (Ø,G) | ၊||၊ DeSpeed ၊|၊
ABDUL (Ø,G) | ၊||၊ DeSpeed ၊|၊8 месяцев назад

@kunjhay29 say Power!

Фото профиля Spectre! Boy Special
Spectre! Boy Special8 месяцев назад

@stine_OG @kel_rhoda @Official_Tirak @Exboy6073 @dubiiofficial_

Фото профиля OLAMY96💡
OLAMY96💡8 месяцев назад

My cousin go dey put her phone on top cold water when E start too dey hot😂

Фото профиля Way_4ward
Way_4ward8 месяцев назад

Ask ham say which phone he use make the video 😂

Фото профиля .2410
.24108 месяцев назад

😂😂😂

Фото профиля Os coin 🪙 🧜
Os coin 🪙 🧜8 месяцев назад

@heisrema come oh 🤣

Фото профиля Blackberry👑😎
Blackberry👑😎8 месяцев назад

Poooooooooooooooooooooooooooowwwe3eeeeeeerrrrrreeeeeerrrrrrrrrrrrrrrrrrrrreee4rrrrrrrrrrrrrrrrrrr

Похожие видео