Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Another one 😭😂
142,824 просмотров • 3 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 38

Suddenly all men turn to private persons

🤣

Few years for now, make married men ensure to do DNA immediately after birth because these set of girls for this generation, them go cheat wetin nor nice, as for me, I nor dey marry oo.

Why

The why is already in the video you posted.

If this is not stage ,then I feel sorry for a lot of guys. Like how did we get here ? This is a prove that women cheat more than men just that men are not smart enough to play the game .👌

You wan block their source of income be that oo 😂😂

Lol

Just know say na married men dey suppose most of these girls lifestyles pass

Bunch of cheaters! For this country ba, everybody just dey nack everybody

Abeg make the guys wey de date this girls sef they talk na ,make we sabi how many guys de on there matter

Precious who tell you say I be private person. You this stupid cheat.

Omo man Dey suffer oo sha guide all those Girls hand

These girls are not proud of their men 😂

He’s a private person +234 girls ya werey gan sè!

“ahh he’s a private person” Shey una see wetin una dey date abiii?? 😂😂 None of them called any name ooo 😂😂😂

Who knows you if not for the interview, and no one really cares about that he’s a private person, even if he’s the most wanted person, you think it’s only your boyfriend bearing the name on earth…. At least give him that kudos if no be say life don set una back 😠

Wetin be private person 🥹🥹

these videos dey muzz me.😂😂 “he doesn’t like when someone calls his name…. outside.” who come be public person?

And the mumu gyal go see this video them go still manipulate am join.

guys lets break it down, none of these girls are celebrities,I don’t think their boyfriends are celebrities either, so a shout out to your boyfriend doesn’t have anything to do with if he’s private or definitely these girls are not dating only one person

Y’all men are private people now ? 😹😹 Athink una deh see am ba ? Girls no deserve anything good for this life seh! Stay RUTHLESS men

All these ones the bf na like 2 dozens dem get

234 girls no dey get one boyfriend oooo

Haaa aye mi, my life 🙆🏻♂️

If una like, make una no DNA when una born o. See what you people are dating.

Tell me what these class of girls can offer you, eh you as a man?. I no even feel bad, for the guys, you all enabled it by becoming their ATM. Apart from knacks what can they offer you again?.

Ask them to give his initials😂

Central Republic Of Using Boys

Private relationships plenty so we all know Watin we deh do lol 😂

I thought they don’t like a private guy

Ask them to mention their favorite 11 not Goal keeper

If this is not a stage content then, you are just wasting your time thinking you have a girlfriend

They all have multiple bf lol

men do too suffer rreach now Make una go find work now

Na same format everyone of them dey use😂

Guy, if you’re dating any of these girls, just make sure you break up… 😂💔

“He doesn’t like when someone call his name outside”
Похожие видео
Sabinus Dey always jumb from one problem to another 😂😂😭
DAMI FOREIGN🥶
531,568 просмотров • 1 год назад

