Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Egungun don drop another one. This one is totally different oo ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚

704,353 Aufrufe โ€ข vor 1 Jahr โ€ขvia X (Twitter)

9 Kommentare

Profilbild von queenlizzie
queenlizzievor 1 Jahr

@TeniolaYBNL Egungun sef no be better person , u dey do interview for person you first sit down dey laugh

Profilbild von Wisdom ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
Wisdom ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌvor 1 Jahr

@TeniolaYBNL Oh God where person wan see wife wey no go stress am Oh chimo

Profilbild von EL REY, THE CULINARY GUY๐Ÿ‘‘ ๐Ÿซ ๐Ÿ‘จ๐Ÿพโ€๐Ÿณ
EL REY, THE CULINARY GUY๐Ÿ‘‘ ๐Ÿซ ๐Ÿ‘จ๐Ÿพโ€๐Ÿณvor 1 Jahr

@TeniolaYBNL This one na Lagartaa oporoma ohhh

Profilbild von DOTTI
DOTTIvor 1 Jahr

@TeniolaYBNL Black American Asset for who no get assets๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von Abdullahi damilola
Abdullahi damilolavor 1 Jahr

@TeniolaYBNL Where egungun dey always see those girls

Profilbild von Moving Ark#LekkiMassacre #EndSars @Arsenal #COYG๐Ÿ’ช
Moving Ark#LekkiMassacre #EndSars @Arsenal #COYG๐Ÿ’ชvor 1 Jahr

@TeniolaYBNL I no know say Ascent don turn to asset wey you fit get from your Mum oo๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ Abeg where Katal country dey again? I won go do Christmas there๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von eyen Ibibio
eyen Ibibiovor 1 Jahr

@TeniolaYBNL This one no follow abeg. She's too camera shy and fake. Gosh, i hate rubbis#

Profilbild von Cleverly ๐Ÿ’
Cleverly ๐Ÿ’vor 1 Jahr

@TeniolaYBNL Make one of these girls no bite Egungun one day ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von eyen Ibibio
eyen Ibibiovor 1 Jahr

@TeniolaYBNL Seaman??? Kai kai??? ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

ร„hnliche Videos