ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Another one una no dey learn ๐
143,638 ๆฌก่ง็ โข 2 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
44 ๆก่ฏ่ฎบ

Please I want the one that wear Argentina jersey

๐๐

I need to vent my anger on someone ๐

E be 99 days don complete oo๐

I dey tell u bro ๐๐

You don see this style ? ๐

Style plenty ๐

"we never reach your house? I go cut your neck" ๐๐

๐๐

Make person no thief this period in get why

Dey go make u discover ur talent ๐

I swear ๐๐๐๐

Another style

You are wicked people

Stealing is bad so they deserve it

This is really not the season to be a thief at all

Seriously ๐

All them tony stark ๐น๐น

Iron man ๐

Solar ๐

Omo make person no thief for my area this period e get one style way de my head I wan practice

nobody dance pass thief this period. No thief oo ๐๐

@Horlard23 Na one day for the theif 99 for the owner ๐๐

Every animal in the comment section support of this isnโt any better than the people displayed in the video. The average Nigerian is both a dishonest man and a serial fraud. But na who dem each be thief.

It pains to see your fellow man like this ohhhhโฆ. Cause the system Dey hard for us tooo much

We should all say NO to jungle justice. This is another form of oppression by the establishment. The police must be forced to serve everyone not just the elite.

Afa who dey active for comment section let's find sth and steal๐ ๐ I promise I go dey with u

@Amadiikech56821 Dis wan talent hunt

๐

Omorrr๐น๐น

๐๐๐๐

Wetin una dey use stretch light do

The way the youths are going into stealing nowadays is becoming something of concern We might be seeing this as a cruze but very soon we will discover that government failures is ripping our cultural values apart

The way Dem day catch thief dis days don turn pandemic o๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Hmmm the struggle o chai

Nice

I want to laugh butโฆsay no to crime

Teenubuuuuuuuuu

@krashout_temi I pity boys wey dey thief this period

This is inhumane

โThe sunโs gon shine on everything you doโ Ifb trust me

Good thief first

2 pots and 1 kettle ? This is so evil wtf

Rolando to Messi fans right now
