Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
This one just dey wear singlet go everywhere, see steps now, even poco lee sef dey learn😂❤️
11 Yorum

BIG AYO🔰1 yıl önce
Bro is at every concert enjoying life. It’s time I step outside. I need to see him

Xbox Deals1 yıl önce
Follow for more price errors 🚨 They go fast! Just like this one...

Africa Must Famous1 yıl önce
Ajeh I swear wizkid design go don tire to de order only singlet for am… Givenchy: sir, we have good and nice tops that you will love so much Wizkid: Abeg gimme only singlets…white ones Designer: na so him be o,no mind am just give am 😂

Justsophie_🌹❤️1 yıl önce
Happiness wan finish that girl he touched 😂

BLÅK JËWEL ⚔️1 yıl önce
Women - money, fame & power.

zayd1 yıl önce
Song wey no be hit. See as them dey chop am word for word.

Tytler⚡️🇳🇬1 yıl önce
Since Wiz enta Lagos baba jus dey Happy 😆

iamrahmond1 yıl önce
Or wiz no bring any shirt come naija😭😭😂😂😂😂😂💔

Oluwanifemi (Gift Curator/Planner)🎀1 yıl önce
For someone that doesn’t like cold 🤣 he wears singlet a lot

Humanheartinfo1 yıl önce
Terrorising Lagos with singlet

Godfather1 yıl önce
Who Dey do all white petty
